Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 241. (Read 1032218 times)

staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
Majority still dey store their coins dem for exchange which e no too safe, although incase your body dey do you somehow like sickness me I no go mind send all my coins den go exchange and give my people dem details as e go dey easier to claim dem their by just withdrawing than to start to dey teach dem how to operate personal wallet. Wetin una think?
Me too dey prefer exchange for now cus I never get any better crypto assets wey I go like keep offline for now, cus I know say if life begin act funny I dey sure say LordHermes ( I know him own too) know my one and only password to almost all my social media and my email and na that same password I dey use for my exchanges too, my siblings too know my password too, the entire house dey use my ATM pin as their phone and ATM password too...

When I go marry and my two daughters don come of age I go share my 12 seeds phrase to the both of them (6:6) incase I die if they get unity dem go get access to my assets and share, if den no get unity den they can not get access to the wallet since dem need to put the seeds phrase together to unlock the wallet.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Majority still dey store their coins dem for exchange which e no too safe, although incase your body dey do you somehow like sickness me I no go mind send all my coins den go exchange and give my people dem details as e go dey easier to claim dem their by just withdrawing than to start to dey teach dem how to operate personal wallet. Wetin una think?
In my opinion, exchanges no that safe, the best na to still just keep the coins for noncustodial wallet. I dey do all my possible best to make sure say my family around me know waiting seed phrase be, the best wallets the seed phrase can be imported to, how they can spend from it, and how dey fit exchange the coins on exchanges.

Like if someone get Pikin already, a 15 year old no go find the thing hard to do. If someone get wife already, she go dey learn in a way she may not even know say I dey teach her something, she go get everything about seed phrase and how to spend bitcoin. Waiting she need na just the seed phrase, all will be perfectly be handled.

For example, someone wife can ask of money, you can just send her bitcoin, telling her to open an exchange, spend ham there. You can help her out the first and second time, teaching her how the thing go be and how to avoid scammers. The same thing goes to children, teaching them rightly from when they are small about scam and how to avoid them and yet spend bitcoin easily.

If you no hide all these things, I think e no go be problem to get access to the Bitcoin using seed phrase.

E even possible say you can create multisig wallet, having the family soenfing Bitcoin there, telling them the risk if losing seed phrase and how they should avoid scammers and also provide telling them how their digital signature dey important when we want spend. If they know all these, to finally get access to the main coins wey someone get, only by making the seed phrase available would be enough.

Make we educate people we wan pass our coins to about how to save and spend crypto, using noncustododial wallet is still the best way to go about this.
member
Activity: 504
Merit: 57
Your talk makes sense at least let a close person to you have access to your wallets and other online accounts in case of any eventuality. Make your hustle not just go like that all because of no details to access your accounts and wallets.
legendary
Activity: 2380
Merit: 4265
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
Smartvirus, please confirm if the Bitcoin address that will be used for payment is correct

Coinomi BTC Address: bc1q8mvnr3actrxn97v3pxn28tly9yu0yw5mpvxhts
I approve that its correct.

Correct, just 2 say make I reason people for here wey no dey the telegram group, I don update our manchi Hhampuz, make we dey watch if e go reason us small thing. Just so others go take precautions, for your keys dem atleast make person wey u truth madly get the update dem Incase life just decide that carry you go without any warning.

E no go make say say all the money wey you don get go just go like dat as btc wey nobidi sabi the keys dem don go forever be dat. Even our exchange logins make una keep am well incase your family gonneee am later to claim your coins d knwey dey der.

Majority still dey store their coins dem for exchange which e no too safe, although incase your body dey do you somehow like sickness me I no go mind send all my coins den go exchange and give my people dem details as e go dey easier to claim dem their by just withdrawing than to start to dey teach dem how to operate personal wallet. Wetin una think?
legendary
Activity: 1554
Merit: 1139
Smartvirus, please confirm if the Bitcoin address that will be used for payment is correct

Coinomi BTC Address: bc1q8mvnr3actrxn97v3pxn28tly9yu0yw5mpvxhts
I approve that its correct.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Smartvirus, please confirm if the Bitcoin address that will be used for payment is correct

Coinomi BTC Address: bc1q8mvnr3actrxn97v3pxn28tly9yu0yw5mpvxhts
legendary
Activity: 2380
Merit: 4265
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
Una well done oh so now we don gather everything in place, we get btc, fiat and usdt. Make we no waste time they remit oh abeg any small wey you get make you no wait for person. Just make we dey send am small small before you know we go don raise at least 100k to send give the wife. As I talk before I don speak with the wife, na she we go give the support form the community as na she this death go wey pass due to her now na she been the bread winner with children to train no forget another one dey belle.

After I send this message finish I go try reach my Oga boss @Hhampuz based on how e been say make I reach out to am if any mata arise and now since we don dey put one or two funds together I suppose alert am so anything wey e touch am for mind to drop make e drop.

Just to avoid eye for our mata I go PM am before then go think say we wan use this avenue bill dem for forum. My own go come by next week after I recieve payment form Best_Change. Una thank you, una surprised me, truly we get family for here, na Local board remain.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
legendary
Activity: 2114
Merit: 2248
Playgram - The Telegram Casino
Good morning Upgrade00, please confirm if the address given is correct
Address is correct
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Your Acct 310XXXX553 Has Been Debited with NGN9,900.00 On 13-MAY-2021 05:43:53 By FIP:MB:GTB/ CHARLES/FBNMOBILE:. Bal: 00
Confirmed

https://bitcointalksearch.org/topic/m.56994255
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
@Charles-Tim you talk well.
But shouldn't Bitcoin payment be an option? I understand the high fees and how it would be expensive to withdraw out for the organizer but not everyone uses USDT and those who don't use it need a way to still stay anonymous. Wetin una think?
The only reason way make them commot bitcoin for the option na the fee and you kwa understand that one but, e no suppose be problem say, you no dey use other coins like usdt. Crypto alone na all anonymous something, which ever coin you use and I no need tell you this one, you na big man for the system. The thing be say, if na BTC you get, na just to swap am for the required coin on binance or remitano and then send am to the address wayh them give, matter dom solve. Your anonymous nature go still dey intact. Even people cef way wan use fiat and them wan save there identity, na just to cash your money for hand instead of to transfer direct from your account. You cash your money put for hand, go POS go tell them to run the transfer for you, carry your receipt, snap and post for confirmation. Like that too, your identity go still dey hidden. Na small matter e be and watin we wan use pay or identity no fit be issue.
So far people dey wey wan pay in Bitcoin, we no get the option than to add it. The fee for our side no go much, e go be only one time fee, so, that no go be problem. I go update this soon today.
sr. member
Activity: 1288
Merit: 305
yes
Charles-Tim bank account details
GTBank (please, make sure it is Guarantee Trust Bank)
Your Acct 310XXXX553 Has Been Debited with NGN9,900.00 On 13-MAY-2021 05:43:53 By FIP:MB:GTB/ CHARLES/FBNMOBILE:. Bal: 00

Na the little wey I get to support be this, my people I really gbadun the support Una dey give  eachother for here. Next time na joyful celebration we go do, we don't want to celebrate the dead again.
RIP beloved Becky66
legendary
Activity: 1554
Merit: 1139
@Charles-Tim you talk well.
But shouldn't Bitcoin payment be an option? I understand the high fees and how it would be expensive to withdraw out for the organizer but not everyone uses USDT and those who don't use it need a way to still stay anonymous. Wetin una think?
The only reason way make them commot bitcoin for the option na the fee and you kwa understand that one but, e no suppose be problem say, you no dey use other coins like usdt. Crypto alone na all anonymous something, which ever coin you use and I no need tell you this one, you na big man for the system. The thing be say, if na BTC you get, na just to swap am for the required coin on binance or remitano and then send am to the address wayh them give, matter dom solve. Your anonymous nature go still dey intact. Even people cef way wan use fiat and them wan save there identity, na just to cash your money for hand instead of to transfer direct from your account. You cash your money put for hand, go POS go tell them to run the transfer for you, carry your receipt, snap and post for confirmation. Like that too, your identity go still dey hidden. Na small matter e be and watin we wan use pay or identity no fit be issue.
sr. member
Activity: 1330
Merit: 291
Becky666 may your soul rest in peace Amen! I never know 29th April 2021 will be the last time you will call my line. I never know is going to be this fast that I will leave not to see you again, who will call me" Legendary with Blue " again. He is a hard working and trust worthy man whom I have work with in the same company for 4years now here in Abuja and I have no regrets to have introduced him here. May God console the Wife, the little Baby girl, Mother and the kid brother he left behind. May His soul and all the faithful departed rest in peace Amen.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
@Charles-Tim you talk well.
But shouldn't Bitcoin payment be an option? I understand the high fees and how it would be expensive to withdraw out for the organizer but not everyone uses USDT and those who don't use it need a way to still stay anonymous. Wetin una think?
I will give appropriate response soon, please be patient. Very possible we will soon add Bitcoin address for payment also. I am also thinking about people using noncustododial wallet and receiving payment in Bitcoin, this will make it hard to use USDT and some people may not want to use Naira. This is a good suggestion.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
First Nigeria Bitcointalk Community Hangout Purposeful Donation [2021]

igehhh
USDT (TRC20): TP4kLhXxQwy1MppaSSQPyi2vyeeK1YC83p (TRC20)
I can confirmed that the USDT address provided belongs to me (igehhh).


i sent yesterday USDT to Igeh account
I confirmed your payment yesterday as I been tell you, you fit send the remaining one to the new address as you talk, I go transfer the other one to the new account.


Edit: 18.57 USDT successfully deposited to the new address.
https://tronscan.org/#/transaction/81510ea7f99845d1231b882e46750b4f2b3149a9ac64d9eb36d7b999ebeb96d3
Thank you all
legendary
Activity: 2114
Merit: 2248
Playgram - The Telegram Casino
@Charles-Tim you talk well.
But shouldn't Bitcoin payment be an option? I understand the high fees and how it would be expensive to withdraw out for the organizer but not everyone uses USDT and those who don't use it need a way to still stay anonymous. Wetin una think?
hero member
Activity: 2268
Merit: 579
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Guys, i am sorry say no dey relevant this day 4 discussion here but some community members understand how hectic things dey bi for my end sometime. I dont know say unah don list the amount wey we go pay for here before i sent yesterday USDT to Igeh account but I go send dey remaining later hopefully tomorrow she but dey tx ID be issue cause nah for my Binance account i dey send it this Nah the screenshot with tx ID dey provide there.

Internal transfer ID 59969347401
Jump to: