Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 244. (Read 1032481 times)

full member
Activity: 1190
Merit: 123
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
Insecurity wahala for we country

My people my people,  una dey put ear for the news way dey our country small because, all this killi killi way dey happen don too much o. This one way herdsmen don turn kidnappers, dey abduct and kill students for ransom, bokoharram dey attack and kill soldiers,  meanwhile, some other group of Nigerians no get joy for government. Abeg,

watin dey happen kwanu? We don too dey like this na!
Our suffer no dey get end? Abi na so wahala take sweet we!

See country way be say, God been don position well, way be say we get everything and even the human capacity to dey generate anything way we need to survive yet, na we dey suffer pas! Up till now, them still dey call us underdeveloped nation. Na when we wan develop na. The thing don tire person o. I no see why, person no fit just get money run live this country. Make them chop am for mouth as we government no wan help matters.

I dey hear news of over 23 abducted students, one freed, 2 abi 3 dead and a request of #100m about $208,000. Watin dey sup?

And for the one way concern us for here be say, make we dey make here busy, people dey watch. Note!
Brotherly dis days when I just say ma read small news na so so herdsmen slaughter everywhere, boko haram dey one side dey massacre our soldiers, kidnappers kwa no get chill them join body plus "unmen gunmen, Abi na unknown gun men" 😂🔫,omo the way e be so no where safe again, honestly even for pH tight curfew dey from those kin 11 if police see you outside na massive design for your back, I believe say one day things go better, but we seriously need to eliminate the boko haram terrorist group cause the amount of people way dem don kill for the last 7yrs  or so no be small body don pile up oh, chibok girls we don even gv up on the fight to get dem back na one. Of the things buhari say him go do if we gv am power but see now na,God go help us for this country oh, e go better someday I believe.
Anyhhow on God, make una stay safe oh, the country rough now.


how come some groups of people go raid village kill like 400 people 😢, we been dey complain say Goodluck weak but honestly buhari dey weaker
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Herdsmen like their cows more than human lives, that is why their cow will be hungry and feed them with person's farm products, thereby destroying the farmland.

There are a lot of helpless pikin in North, they have no option because they have no good parent to take care of them, but being part of Boko Haram will secure them food. Poverty and lack of education is the cause of Boko Haram progress.

See country way be say, God been don position well, way be say we get everything and even the human capacity to dey generate anything way we need to survive yet, na we dey suffer pas! Up till now, them still dey call us underdeveloped nation.
Nigeria is a developing country, but many citizens even suffering pass people in underdeveloped countries as we are populated.

I no see why, person no fit just get money run live this country. Make them chop am for mouth as we government no wan help matters.
If that is possible, it is the best way. Also alternative is for our generation not to act like the failed ogas that are there now, but I am seeing this nearly impossible.
legendary
Activity: 1554
Merit: 1139
Insecurity wahala for we country

My people my people,  una dey put ear for the news way dey our country small because, all this killi killi way dey happen don too much o. This one way herdsmen don turn kidnappers, dey abduct and kill students for ransom, bokoharram dey attack and kill soldiers,  meanwhile, some other group of Nigerians no get joy for government. Abeg,

watin dey happen kwanu? We don too dey like this na!
Our suffer no dey get end? Abi na so wahala take sweet we!

See country way be say, God been don position well, way be say we get everything and even the human capacity to dey generate anything way we need to survive yet, na we dey suffer pas! Up till now, them still dey call us underdeveloped nation. Na when we wan develop na. The thing don tire person o. I no see why, person no fit just get money run live this country. Make them chop am for mouth as we government no wan help matters.

I dey hear news of over 23 abducted students, one freed, 2 abi 3 dead and a request of #100m about $208,000. Watin dey sup?

And for the one way concern us for here be say, make we dey make here busy, people dey watch. Note!
member
Activity: 672
Merit: 29
Happy Sunday my people. E done tay  I match brake for here, make Una no too vex for me. Time no too dey my side, exams go soon show, a lot of research man gats do, body no just be firewood. Thanks to the OGees keeping the place active and lively.
Em go better make we dey at least post for here to keep here lively. Since we dey plan to get our own forum board for bitcointalk. They way relate for here go determine whether em go be possible or not.
Am looking forward for where we go come together as one happy family for crypto
hero member
Activity: 1288
Merit: 504
Happy Sunday my people. E done tay  I match brake for here, make Una no too vex for me. Time no too dey my side, exams go soon show, a lot of research man gats do, body no just be firewood. Thanks to the OGees keeping the place active and lively.
We greet you too brother. The country eh, e be as e get for man to dey manage life then, still dey make things dey sup for this way. No be small kind something. Naija no be easy life until you get money so, I get you as we too been seat down for that hull and we know how e dey be especially in times like this.

Anhyhow shah, try make things work for the book side and if you fit, no forget us for here because, na here the life dey start. Na here you fit carry set pass well and to grow this our corner go make things soft for everybody. Do your thing, we go dey hold this side for una but, make una no forget us, na that one go sure pass.
sr. member
Activity: 1288
Merit: 305
yes
Happy Sunday my people. E done tay  I match brake for here, make Una no too vex for me. Time no too dey my side, exams go soon show, a lot of research man gats do, body no just be firewood. Thanks to the OGees keeping the place active and lively.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
I never use am before..
For binance sheer? Him need verified account, I never get national ID  Grin
I wanted to help you out before, but I have noticed you have seen a seller.

Know that binance do not require any nation ID or such tedious verification before you will be able to use p2p, all you need to do is to snap yourself to have a verified account.

But, for more privacy, you can still come here next time and request for such, that is he reason we are here together.
jr. member
Activity: 155
Merit: 7
The dream God is what I embody
You done try use p2p exchange buy ham before? Or you want direct p2p because of privacy?

I never use am before..
For binance sheer? Him need verified account, I never get national ID  Grin
full member
Activity: 1190
Merit: 123
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
Thank God oh, I come think say we no go ever get any business enterprise way go accept crypto, the owner of this one sabi say the world don move past this fiat level of transaction, say na cryptocurrencies be the future money, I just hope cbn no go freeze their account cause na the only thing them sabi do perfectly well, I just hope dem no go take any action against this hotel as be say them cause this our federal government no wan hear anything about cryptoccurrency.
The way you carry start your comment eh, e funny me but na true shah, with the level of backwardness way we dey and the fact say, government no just get joy for this kind escape from bandage eh, this hotel way con dey accept crypto so, na one of the least development we for dey expect for the country. Especially now way be say, we just get small quarrel with government over ban matter. The ceo of that hotel get mind shah, e be like, en leg go long well well. We just hope say e long reach conn get balance shah, make e fit stand government when them go carry there wahala come. That na if them carry the wahala come las las shah.
Na say, make e try stand so that, others go copy am and from there, naija fit tight for the crypto matter make we for dey jolli dey go. Anyhow shah, I sound hand for that ceo, en mind touch.
LOL, baba no reason am oh, the government just dey make person vex anyway, I wonder why them no like anything way better, them go serious dey do meeting every week they try to make Nigerians life to worsen, anyhow sha we go dey alright,back to the main matter I agree with you say that hotel owner leg go long sha, becos person way no get hands no go tell the public say him hotel don use half of their money buy bitcoin, this country who get connections no dey fear the government las Las, who no get go fear wetin government go do if them find about the bitcoin purchase,anyhow e Wan be someday we go dey free from this current bondage we dey inside .
legendary
Activity: 1554
Merit: 1139
Thank God oh, I come think say we no go ever get any business enterprise way go accept crypto, the owner of this one sabi say the world don move past this fiat level of transaction, say na cryptocurrencies be the future money, I just hope cbn no go freeze their account cause na the only thing them sabi do perfectly well, I just hope dem no go take any action against this hotel as be say them cause this our federal government no wan hear anything about cryptoccurrency.
The way you carry start your comment eh, e funny me but na true shah, with the level of backwardness way we dey and the fact say, government no just get joy for this kind escape from bandage eh, this hotel way con dey accept crypto so, na one of the least development we for dey expect for the country. Especially now way be say, we just get small quarrel with government over ban matter. The ceo of that hotel get mind shah, e be like, en leg go long well well. We just hope say e long reach conn get balance shah, make e fit stand government when them go carry there wahala come. That na if them carry the wahala come las las shah.
Na say, make e try stand so that, others go copy am and from there, naija fit tight for the crypto matter make we for dey jolli dey go. Anyhow shah, I sound hand for that ceo, en mind touch.
full member
Activity: 1190
Merit: 123
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
George Residence wan become first hotel wey go accept Bitcoin in Nigeria

One Naija hotel for Lekki don dey plan to accept Bitcoin as a payment method and to be 50% of their reserve. Na the Chief Executive Officer CEO, ‘Yanju George wey talk ham. He talk say the company reason to go for bitcoin na to be hedge against the country's inflation.

‘‘We have allocated around 50% of our cash reserves to Bitcoin…We hope to increase that as time goes on,’’ he revealed. “Bitcoin is the currency of the future and it is only right that we are strongly positioned so we do not get left behind.

Waiting be your opinion about this? Nigeria CBN no support cryptocurrencies, hope this no go be a drawback for hotels that wan use Bitcoin as reserve and for payment in our country?

The thread about this don dey Bitcoin discussion
https://bitcointalk.org/index.php?topic=5333383.new#new
Thank God oh, I come think say we no go ever get any business enterprise way go accept crypto, the owner of this one sabi say the world don move past this fiat level of transaction, say na cryptocurrencies be the future money, I just hope cbn no go freeze their account cause na the only thing them sabi do perfectly well, I just hope dem no go take any action against this hotel as be say them cause this our federal government no wan hear anything about cryptoccurrency.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
I need some BNB...
Who has some for sale...
Sorry I no get time to follow procedure for new topic...
Abeg who get am?
You done try use p2p exchange buy ham before? Or you want direct p2p because of privacy?
jr. member
Activity: 155
Merit: 7
The dream God is what I embody
I need some BNB...
Who has some for sale...
Sorry I no get time to follow procedure for new topic...
Abeg who get am?
sr. member
Activity: 1288
Merit: 305
yes
This news dey very impressive for all bitcoin men dem for 9ja but one thing wey we go know be say, this government fit do anything to cripple your business. The owner no suppose come out openly come talk about this kind thing but na them Sabi pass us. At least e go give the oyibo them better infomate say Nigerian people no dey left behind for this bitcoin matter.
Waiting I dey think be sey e go hard CBN to do anything, we know how their crypto ban actions na after EndSars and no good reason at all dey get to ban cryptocurrencies payment for the country. And we know CBN no fit ban cryptocurrencies completely, na dem senate fit do that kind thing with president, and that no possible (many no go gree). Waiting CBN fit ban na the money transfer aspect of it. I believe the hotel no go just interact their bitcoin with banks directly, and nothing go happen.
You know say no individual entity fit battle the government and win. E no fit ever happen, if government impose better tax on am. Begin the mount heavy security on the hotel, even customers go fear to come there. Or them begin expose customers wey lodge there personal information. Dem go lose credibility and integrity. Nothing really hard government of a state to do. Our prayers be say make we no see the bad days we always pray against.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
I be think sae First bank of Nigeria dey make plans to get Bitcoin atm since last year. Wetin happen to their plan again? Em no work again due to the ban wey CBN place on Bitcoin transaction with bank? This our country matter don tire me. Everyday na different palava we d see
Even before CBN crypto ban, I never heard even rumor about First Bank planing to create any crypto business, I no hear such company planing any Bitcoin or crypto ATM. If you heard anything like that, na just rumor.

The company we are taking about this time around is a hotel, nothing concern such company with crypto ATM which the CBN can have ways to get banks to make it mandatory for users not to use it to buy Bitcoin. But, I still dey look for how CBN can have ways to have influence on a hotel in relation to cryptocurrencies usage when crypto are bannd., I still think it will be hard for CBN to stop such action as the company will not make it connected to bank.
member
Activity: 672
Merit: 29
George Residence wan become first hotel wey go accept Bitcoin in Nigeria

One Naija hotel for Lekki don dey plan to accept Bitcoin as a payment method and to be 50% of their reserve. Na the Chief Executive Officer CEO, ‘Yanju George wey talk ham. He talk say the company reason to go for bitcoin na to be hedge against the country's inflation.

‘‘We have allocated around 50% of our cash reserves to Bitcoin…We hope to increase that as time goes on,’’ he revealed. “Bitcoin is the currency of the future and it is only right that we are strongly positioned so we do not get left behind.

Waiting be your opinion about this? Nigeria CBN no support cryptocurrencies, hope this no go be a drawback for hotels that wan use Bitcoin as reserve and for payment in our country?

The thread about this don dey Bitcoin discussion
https://bitcointalk.org/index.php?topic=5333383.new#new
Na very thing for our country Naija. Na a very big welcome development.
I be think sae First bank of Nigeria dey make plans to get Bitcoin atm since last year. Wetin happen to their plan again? Em no work again due to the ban wey CBN place on Bitcoin transaction with bank? This our country matter don tire me. Everyday na different palava we d see
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
This news dey very impressive for all bitcoin men dem for 9ja but one thing wey we go know be say, this government fit do anything to cripple your business. The owner no suppose come out openly come talk about this kind thing but na them Sabi pass us. At least e go give the oyibo them better infomate say Nigerian people no dey left behind for this bitcoin matter.
Waiting I dey think be sey e go hard CBN to do anything, we know how their crypto ban actions na after EndSars and no good reason at all dey get to ban cryptocurrencies payment for the country. And we know CBN no fit ban cryptocurrencies completely, na dem senate fit do that kind thing with president, and that no possible (many no go gree). Waiting CBN fit ban na the money transfer aspect of it. I believe the hotel no go just interact their bitcoin with banks directly, and nothing go happen.
sr. member
Activity: 1288
Merit: 305
yes
George Residence wan become first hotel wey go accept Bitcoin in Nigeria

One Naija hotel for Lekki don dey plan to accept Bitcoin as a payment method and to be 50% of their reserve. Na the Chief Executive Officer CEO, ‘Yanju George wey talk ham. He talk say the company reason to go for bitcoin na to be hedge against the country's inflation.

‘‘We have allocated around 50% of our cash reserves to Bitcoin…We hope to increase that as time goes on,’’ he revealed. “Bitcoin is the currency of the future and it is only right that we are strongly positioned so we do not get left behind.

Waiting be your opinion about this? Nigeria CBN no support cryptocurrencies, hope this no go be a drawback for hotels that wan use Bitcoin as reserve and for payment in our country?

The thread about this don dey Bitcoin discussion
https://bitcointalk.org/index.php?topic=5333383.new#new
This news dey very impressive for all bitcoin men dem for 9ja but one thing wey we go know be say, this government fit do anything to cripple your business. The owner no suppose come out openly come talk about this kind thing but na them Sabi pass us. At least e go give the oyibo them better infomate say Nigerian people no dey left behind for this bitcoin matter.
hero member
Activity: 2184
Merit: 798
Top Crypto Casino
George Residence wan become first hotel wey go accept Bitcoin in Nigeria

One Naija hotel for Lekki don dey plan to accept Bitcoin as a payment method and to be 50% of their reserve. Na the Chief Executive Officer CEO, ‘Yanju George wey talk ham. He talk say the company reason to go for bitcoin na to be hedge against the country's inflation.

‘‘We have allocated around 50% of our cash reserves to Bitcoin…We hope to increase that as time goes on,’’ he revealed. “Bitcoin is the currency of the future and it is only right that we are strongly positioned so we do not get left behind.

Waiting be your opinion about this? Nigeria CBN no support cryptocurrencies, hope this no go be a drawback for hotels that wan use Bitcoin as reserve and for payment in our country?

The thread about this don dey Bitcoin discussion
https://bitcointalk.org/index.php?topic=5333383.new#new

Na very good plan from the hotel management to start moving their business to Bitcoin and crypto in the near future because crypto na the future of digital payments. So them dey take a very good step by making the switch to crypto this early. E no go tey now before other hotels and businesses follow them to dey accept bitcoin because whether we believe am or not, our country economy dey in deep trouble and anybody wey never start working on getting reserves in bitcoin yet, never dey serious to survive for this country.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
George Residence wan become first hotel wey go accept Bitcoin in Nigeria
This news now sef dey sweet me for body we know say people wey get sense for the country no reach 5 again despair our bad government some of us wey get sense dey try dey think of the future..e get one guy for my area wey been dey accept payment via bitcoin for him salon... When I lay my photoshoot studio I go dey accept payment via BTC. Na correct development.

I like as you post thread for bitcoin board I go use am werry posts dis week  Grin
Jump to: