Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 252. (Read 1033065 times)

member
Activity: 573
Merit: 30
How far about Npower matter all hustle na hustle oooo hope una don do the test goodluck: drop your reply back to back.
I no know the latest about N-power, na when you post now I go check about it. I wan make the information about the latest one which na the Batch C clear. I check ham for BBC.

Di Minister of Humanitarian Affairs, madam Sadiya Farouq give dis informate during di process of recruiting and posting of di 500,000 Npower Batch C beneficiaries.

Di N-power scheme dey created for unemployed graduates and non-graduates wey dey di ages of 18 and 35. Di programme na for only two year, during dis time, goment go attach di beneficiaries to any goment job for di state dem dey stay and dem dey pay dem 30,000 thousand naira every month.

N-power get six categories; N-Teach, N-Health, N-Agro, N-Build, N-Creative and N-Tech. N-Teach and N-Health na only for graduates wey don complete di compulsory one year NYSC programme while N-Agro, N-Build, N-Creative and N-Tech dey available to graduates and non-graduates. E get 3 batches, A, B, and C.

Di programme start for 2016. Goment for 2019 say dem don spend about N279bn and about 800,000 young Nigerians don benefit from di scheme.

For 2016, 200,000 beneficiaries na im dey di Batch A and dem spend 43 months instead of di 24 months wey dem suppose dey engaged. For 2018, di goment engage 300,000 beneficiaries for Batch B and wen e reach time for dem to comot for 2020, small drama bin play out as some of di beneficiaries claim say goment still dey owe dem money.

Di latest Batch C na 500,000 beneficiaries.

Reactions, criticisms of di N-power programme
Plenty hailing and condemnation don follow dis programme since e start for 2016. Some see am as better employment and development strategy, odas say di process no pure and e dey stressful plus di money wey e dey gulp too much as dem fit take am build industries for dis youth to dey permanently employed.

Please, I think this should be read
https://www.bbc.com/pidgin/tori-56365022.amp

NPOWER be one cool social investment scheme before e reach the time of this madam wey be Minister of humanitarian. The way them take dey select people that time be dey transparent. Una no need to sabi anybody before them go carry you put but the moment the madam minister enter office, NPOWER too don become like other federal jobs wey una must sabi politicians before them go carry you put.

The Batch C they wan recruit now, the politicians don finish the slot.

And na 1 week ago them day make people come dey write qualifying exam for the exam. Everything about NPOWER no clear to anybody again.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Link: https://www.today.ng/business/finance/cbn-nigerians-free-bitcoin-353492/amp
CBN: Nigerians are free to use bitcoin, others
My contri people our CBN Confused Bank of Nigeria say make we dey use our Bitcoin that they said they no ban us to dey use Bitcoin in fact with the useless ban wey them made last month had even make Bitcoin more popular go to  Binance official telegram group for Nigeria come see how guys dey trade and making cool money gradually CBN go come dey retract that announcement make dey jolly dey trade our cryptocurrencies.
CBN do not have the power to fully ban cryptocurrencies, only the banking aspect is what they can ban. Nigerian SEC are in favour of cryptocurrencies, even the Vice President of Nigeria speech about cryptocurrencies indicates how these digital assets will be of great value to the Nigerians as a country. What I know is that we can still trade cryptocurrencies in Nigeria, but to pay directly using crypto institutions through bank will be difficult as it is impossible legally for now because of the ban, but p2p has being the best alternative which is even the best right from the onset.
sr. member
Activity: 2590
Merit: 322
SOL.BIOKRIPT.COM
Link: https://www.today.ng/business/finance/cbn-nigerians-free-bitcoin-353492/amp
CBN: Nigerians are free to use bitcoin, others
My contri people our CBN Confused Bank of Nigeria say make we dey use our Bitcoin that they said they no ban us to dey use Bitcoin in fact with the useless ban wey them made last month had even make Bitcoin more popular go to  Binance official telegram group for Nigeria come see how guys dey trade and making cool money gradually CBN go come dey retract that announcement make dey jolly dey trade our cryptocurrencies.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
          How una take hear about bitcoin as a Nigerian
Me na online, na one girl wey dey claim she be from US dey send me porn messages for Facebook messenger, na two days after she bill me say make I send her google play gift card, na when I no send ham she tell me say make she send her bitcoin address make I send bitcoin if buying google play gift card no dey convenient. I knew bitcoin for 2013 when I got my first lappy, I see game inside wey someone can use bitcoin purchase, but I no consider ham, na that scam girl wey I know say na guy self make me just know I should research more about bitcoin, na when the happy thing come o which is bitcoin, I come know Bitcointalk join which make more sense to me.
hero member
Activity: 1498
Merit: 702
          How una take hear about bitcoin as a Nigerian
As e be  guys I know say we get Bitcoiners -nigerians- here way day our midst way don tay for the matter, I go like to here all all una inputs and experiences so far, to open show.
I been hear about bitcoin, e don use style Tay Sha, in a bus wen I see person with him for about bitcoin matter, before then I been day hear about am small small Sha, but been no pick interest, but then reason the guy on the bus make him clearify the bitcoin matter make I grab am, him give me the basis and talk say make I find out more and any way the thing hook me make I reason am him go clearify am further, my people since then, my passion for bitcoin never dropped, so like this how una take hear about the ogbonge bitcoin.
legendary
Activity: 1554
Merit: 1167
Gamble responsibly
As the matter be so for N-power I don tire for am. Everything about Naija I don tire for me, I swear. Person go finish school no employment. You go sae make apply for online work, na bad-bash. Side hustle kwalu, the yeye government go put their wahala join.
Anything concerning this country called Nigeria I do not again.
That one no be lie, na yeye government we get, see how they wasting money like no future for the youths for Nigeria, non industry but na to dey waste money for N power, this country don tire me well if I no lie, our leaders dey like primitive being of the world wey no wan modernize but remain like before wey make them not going further but chopping our money saying na snake chop ham.
member
Activity: 672
Merit: 29
How far about Npower matter all hustle na hustle oooo hope una don do the test goodluck: drop your reply back to back.
I no know the latest about N-power, na when you post now I go check about it. I wan make the information about the latest one which na the Batch C clear. I check ham for BBC.

Di Minister of Humanitarian Affairs, madam Sadiya Farouq give dis informate during di process of recruiting and posting of di 500,000 Npower Batch C beneficiaries.

Di N-power scheme dey created for unemployed graduates and non-graduates wey dey di ages of 18 and 35. Di programme na for only two year, during dis time, goment go attach di beneficiaries to any goment job for di state dem dey stay and dem dey pay dem 30,000 thousand naira every month.

N-power get six categories; N-Teach, N-Health, N-Agro, N-Build, N-Creative and N-Tech. N-Teach and N-Health na only for graduates wey don complete di compulsory one year NYSC programme while N-Agro, N-Build, N-Creative and N-Tech dey available to graduates and non-graduates. E get 3 batches, A, B, and C.

Di programme start for 2016. Goment for 2019 say dem don spend about N279bn and about 800,000 young Nigerians don benefit from di scheme.

For 2016, 200,000 beneficiaries na im dey di Batch A and dem spend 43 months instead of di 24 months wey dem suppose dey engaged. For 2018, di goment engage 300,000 beneficiaries for Batch B and wen e reach time for dem to comot for 2020, small drama bin play out as some of di beneficiaries claim say goment still dey owe dem money.

Di latest Batch C na 500,000 beneficiaries.

Reactions, criticisms of di N-power programme
Plenty hailing and condemnation don follow dis programme since e start for 2016. Some see am as better employment and development strategy, odas say di process no pure and e dey stressful plus di money wey e dey gulp too much as dem fit take am build industries for dis youth to dey permanently employed.

Please, I think this should be read
https://www.bbc.com/pidgin/tori-56365022.amp
As the matter be so for N-power I don tire for am. Everything about Naija I don tire for me, I swear. Person go finish school no employment. You go sae make apply for online work, na bad-bash. Side hustle kwalu, the yeye government go put their wahala join.
Anything concerning this country called Nigeria I do not again.
legendary
Activity: 1554
Merit: 1139
The wahala be say, these leaders has been so old to the analogue ways of doing things. See our security system cef no get any better tech advancement. Every year, na so them go dey recruite youths to go die for fore front of catacata. There own na to dey remenise on how to undo people way dey try escape trap way them don set. If Nigeria no embrace technology,  we no go ever improve.

Anyhow e be shah. E get watin I drop for B&H. I go like make una view am and shock mouth. I bin don dey 9n am since last year but, na now I really free to run am well. See the link for here.
https://bitcointalksearch.org/topic/research-information-on-bitcoin-adaptation-5324742
I greet una.
sr. member
Activity: 1288
Merit: 305
yes
I dey always talk am say this forum, airdrop, bounty and crypto entirely na eye opener to how we dey suffer for 9ja. Imagine person to sit down for him house weekly under no obligation or restrictions from anybody dey make cool-clean money. While the one way dey tied to our birthrights dey dey looted by few corrupt individuals. 2023 go come, dem go patronise us with just 2 miserable candidates again we go go for the one we fit reason say he do better. But na worst parole we dey Chuck hand inside. N-Power benefactors supposed dey permanently employed. The government get all the machinery to make the effort work. But they rather recycle the system, if another government come in power. The whole scheme would stopped. Creating another havoc to the developed potential problem solving scheme, we need to hold our leaders by all means. We need better life in 9ja, no be slaves we be.

Why don't they? They feel say, everybody go be mumu forever. We need to harness our natural resources in building a working nation, we don't need to fold our hands always we can collectively do this.
legendary
Activity: 1554
Merit: 1139
I swear Charlie if you no been dey this forum of sharing money but, btt don make you wise. The npower idea for dey sweet you! Because, it seems right that, the money way them collect from looters them, na em them dey share make e for go round like this but the matter be say, na there we go end?
E no go well as you talk but na only watin Nigerians sabi be this, to dey share money and that na fuckup, big one.
How 30k cef wan empower person way dey pay bills, chop food, pay transport and people way go dey beg am money still dey kwa... E no too soft.

The idea say them go add you to one institute no bad o but las las, na house person go dey, because, all this there institute no dey function. All this one na just say, make them say government dey try.
Better still, them for fine way give steady light, once light dey and them try put our refineries in order, life for Nigeria for sweet because, na from those two areas the life begin dey difficult for the country.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
What I think about N-power

1. The money used for it can be used to build industries, what we lack and got us such setback
2. 30,000 naira money is equals to $62.5 monthly which is less than or almost $16 weekly, which is $2.08 daily.
3. Not a permanent job, it is for certain period of time, the Batch C is just for 2 years.
4. A way the youths will not have future, but to leave a miserable life thinking him/her father or mother enemy dey do ham, not knowing sey na Naija government.

All we need is our government to create permanent jobs, high paying ones, we have the resources, but our leaders are not competent to build out nation to be one of the best in the world, but they know how to embezzle money and making the country corrupt.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
How far about Npower matter all hustle na hustle oooo hope una don do the test goodluck: drop your reply back to back.
I no know the latest about N-power, na when you post now I go check about it. I wan make the information about the latest one which na the Batch C clear. I check ham for BBC.

Di Minister of Humanitarian Affairs, madam Sadiya Farouq give dis informate during di process of recruiting and posting of di 500,000 Npower Batch C beneficiaries.

Di N-power scheme dey created for unemployed graduates and non-graduates wey dey di ages of 18 and 35. Di programme na for only two year, during dis time, goment go attach di beneficiaries to any goment job for di state dem dey stay and dem dey pay dem 30,000 thousand naira every month.

N-power get six categories; N-Teach, N-Health, N-Agro, N-Build, N-Creative and N-Tech. N-Teach and N-Health na only for graduates wey don complete di compulsory one year NYSC programme while N-Agro, N-Build, N-Creative and N-Tech dey available to graduates and non-graduates. E get 3 batches, A, B, and C.

Di programme start for 2016. Goment for 2019 say dem don spend about N279bn and about 800,000 young Nigerians don benefit from di scheme.

For 2016, 200,000 beneficiaries na im dey di Batch A and dem spend 43 months instead of di 24 months wey dem suppose dey engaged. For 2018, di goment engage 300,000 beneficiaries for Batch B and wen e reach time for dem to comot for 2020, small drama bin play out as some of di beneficiaries claim say goment still dey owe dem money.

Di latest Batch C na 500,000 beneficiaries.

Reactions, criticisms of di N-power programme
Plenty hailing and condemnation don follow dis programme since e start for 2016. Some see am as better employment and development strategy, odas say di process no pure and e dey stressful plus di money wey e dey gulp too much as dem fit take am build industries for dis youth to dey permanently employed.

Please, I think this should be read
https://www.bbc.com/pidgin/tori-56365022.amp
member
Activity: 504
Merit: 57
Yes ooo as the matter dey hot 9ja youths have celebrated  our two Afro bits music stars in person of Oluwa burna and star boy WizKids as they both hustled hard and brought home the Grammy awards, this one sweet our belle wella even we presido Buhari congratulate them who say hard work no dey pay?
How far about Npower matter all hustle na hustle oooo hope una don do the test goodluck: drop your reply back to back.
hero member
Activity: 2184
Merit: 798
Top Crypto Casino
Top 10 Posters abeg if you no see your name put more effort.

Omo I no know about others but I feel really good to see say my name follow for we community thread. Anyway, you too much for the update. It just put a smile on my face.

~Snipped
Assuming I bought $6 million worth of NFT and I have the token with me which proves me to be the right owner, can I list it on exchanges so that people can trade it like bitcoin and other crypto assets like ethereum and litecoin?

I don't know much about NFTs but from the little I know,  you can't list them like other crypto asset classes. Instead, you can place them for sale on NFT marketplaces like OpenSea and others.

@Josefix you try to drop that NFTs update. I go take time read through am. Hopefully it's not too late to join the trend.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
<...>
I know NFT are non fungible (virtual) like digital paintings. But what makes me confused is that, for example, MurAll (PAINT) at $0.00399200, how is it sold? NFT owners owns a token to prove the authenticity of the artwork, in this regard, will you be the only one that will buy MurAll (PAINT), or others will buy it and use it to trade?

Let me make it more understandable. Assuming I bought $6 million worth of NFT and I have the token with me which proves me to be the right owner, can I list it on exchanges so that people can trade it like bitcoin and other crypto assets like ethereum and litecoin?
sr. member
Activity: 1288
Merit: 305
yes
<...>
MurAll (PAINT) at $0.00399200 in your link above, having a marketcap of $38,384,559, also having a circulatory supply. This makes me think NFT can also work on trading the way normal coins are working, which means I can buy NFT or sell for trading purpose in which the price may increase or decrease depending on demand and supply?

Christie's sell an NFT by digital artist Beeple for $69m recently, this sound like those Mona Lisa painted by though non fungible, this kind of NFT are not for such trading purpose like MurAll (PAINT) because it is bought by only one person?

Which best article can I know the A-Z of NFT? Never mind my question if not correct, I do not know much about NFT.
Be like NFT be like those Picasso arts and drawings. NFT na their virtual representatives. See how much CZ Binance sold one of his tweets as he converter it to NFT. I never really study the industry but it is likely  going to be the next biggest industry in the crypo sphere. The era of Defi is fast fading off.

1.What are NFTs? How to mint an NFT? Why are NFTs valuable? - Starting guide to NFTs
2. What are NFTs? How to mint an NFT? Why are NFTs valuable? - Starting guide to NFTs

3. Your guide to non-fungible tokens:
Some NFT site links;
i. https://www.nbatopshot.com
ii. https://www.viv3.com
iii. https://link.medium.com/eJClXeYUveb
iv. https://youtu.be/Xdkkux6OxfM

hero member
Activity: 1288
Merit: 504
<>
No be play o, statistics like this come board for the forum and I no merit am o,,, no be merit as merit via forum o, I dey imply as to make or enter the list, anyhow you understand am.
E go well shah, at least from here, people way believe in the struggle of the forum like mua go buckle up.
Na when every body put body dey dey talk-talk for this our small corner go make this our corner stand. Una way make the list dey actually try and Brainboss don dey active in switching topics now. So, talk no for dey finish for person mouth for just one topic.
No wahala, make we dey see how e go be.

I salute una my people and congrats to people way make the list.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
Top 10 Posters abeg if you no see your name put more effort.

legendary
Activity: 1554
Merit: 1139
When ppm come the Niaja, I think say na for light to dey as person want o, like something way be say, you go just switch off and on depending on when you want the light to dey shine the deck but e con be say, na only for you to keep track with bill. Naija light matter cast no be lie.Aside say government na the greatest reason why this mining matter no fit work for we naija, the light matter eh, e be like person fit fine way to subsidise am o. Make we check am na, how banks dey use keep there ATM working 24/7. With subscribed solar to some companies way dey light them up. Though, them dey switch between the solar and gen sometimes shah.

Watin I no know be say, if e go dey economical when e be about mining for naija abi another thing way go sick money follow kwa.

Jump to: