Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 249. (Read 1335336 times)

legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
$ROPE wey we get  for discord airdrop just dey pump very hard today, this life no really balance. My people how the matter dey be how the movement be wetin be discussion of the week? How we go take achieve wetin dey hungry us for here?
Yes, na so. Life no balance. About waiting dey happen for this week, I think make we continue dey post here actively make sense enough. According to your last post about binance coin, the coin dey one of the coins wey increase for price well well recently. Waiting I see about binance coin be sey, na ethereum rival. Even, Binance smart chain dey also compete with ERC20 now.

Binance na iron hand for the crypto matter, for the 9ja sef e nor get who dey follow am drag. But their fees dey tear shirt normally nai make me dey taya for them. Make them try review their high fees o. You don try BrainbossExchange? Na blast for the p2p life normally, no long story
Binance withdrawal fee for altcoin no much, na one of the best for altcoins. The withdrawal fee for bitcoin much though, but people wey dey sell bitcoin, no be problem on their side. And he get ways people that wan withdraw dey use altcoins manipulate.
hero member
Activity: 1148
Merit: 555
For me eh na binance oh
Binance na ogbenge exchange and I nor think sey e get any Naija peep wey dey trade crypto wey nor get account with dem. My main problem with dem be the high fees wey dem dey take to transfer BTC out. Dat standby commission wey don dey since long time Imo River na die! If you convert am for naira na almost N12k oh. But me I nor know wetin dem dey collect for escrow sha as I never use Binance for P2P before.
Binance na iron hand for the crypto matter, for the 9ja sef e nor get who dey follow am drag. But their fees dey tear shirt normally nai make me dey taya for them. Make them try review their high fees o. You don try BrainbossExchange? Na blast for the p2p life normally, no long story...btc for fiat instant payment
sr. member
Activity: 1288
Merit: 305
yes
$ROPE wey we get  for discord airdrop just dey pump very hard today, this life no really balance. My people how the matter dey be how the movement be wetin be discussion of the week? How we go take achieve wetin dey hungry us for here?
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
I like these hangout, am new here, and i need your support your encouragement and method of communication and I know that  soon I will coup with the language use here
Na Pigin be the language for here, though English no dey bad.

You are welcome, know sey Naija people for here ready to help newbies, but newbie need to know sey quality post dey needed. Try make researches about bitcoin, post for the English boards too, and no forget here, post here often for more bonuses.

The thing be sey, you can also make researches, post ham for here in Pigin, although if you know sey na core Naija matter, you can use English. If you post dey quality, know sey you go achieve your aim here too.

Hope you done know the Telegram bot wey you can use dey receive notification for merit and mentions?
Hope you know sey you can use your email to dey receive notification for tracked topics and boards?

You are welcome to this local thread. Hopefully we go get local board as time goes.

You don dey use p2p exchanges? You too can check the recent poll using below link to post the ones wey don satisfy you before.

https://bitcointalksearch.org/topic/m.56718552
member
Activity: 868
Merit: 38
Join hands and help me to grow everybody...
I like these hangout, am new here, and i need your support your encouragement and method of communication and I know that  soon I will coup with the language use here
sr. member
Activity: 1232
Merit: 379
I never use any exchange p2p before na my bros @obi theo wey d run am for me
Ohh, this no go well bro, abi you no wan learn how to do am, every person suppose sabi how e go do about him own buying and selling cryptocurrency to Fiat, I got tell you say make you learn am how to run p2p on your own, that go make you good in the space and have more knowledge better than your bro too., how you see am? e no make sense like that?

I have used it once before, I think 2 years ago but I went there to sild their native token which I got working for them during their bounty and the token was wonderful so is their service. However, I don't know how their service now.
Hmmm, 2 years ago and me never hear about this p2p exchange, e shock me, no be lie. I just fee say them go struggle to get large volume on the exchange by now, make I search about am anyway.
member
Activity: 62
Merit: 14
I never talk since unto say I never use any exchange p2p before na my bros @obi theo wey d run am for me
Honestly I thank all of una wey the reply this topic especially Person wey start am because e the help me choose which 1 I go go for
I don see as my bros the run am for binance so binance go b my first choice and una the talk of remitano and as una the talk of am I d feel say e d go but I go first research on am before I go use am
Brainboss exchange na one of the trusted members of the forum so his exchange will b Worth a try someday in the future

hero member
Activity: 2268
Merit: 579
DGbet.fun - Crypto Sportsbook
It all depend on what you mean by the best because all the p2p exchange have there own unique features but in terms of best market price I believe Binance is the best and in terms of secure trading platform Remitano have that. Those are the p2p exchange I like the most but localcoinswap is not included in your list.
I have added localcoinswap, I checked about it, and I see it to be decentralized, have you used the exchange before? Or you know some Nigerians that are using the exchange? Decentralized exchanges are just the best for p2p trading with privacy not compromised.
I have used it once before, I think 2 years ago but I went there to sild their native token which I got working for them during their bounty and the token was wonderful so is their service. However, I don't know how their service now.
member
Activity: 123
Merit: 25
No vex oooh brainboss p2p matter how in the work cause na my boss be that e get any link, site ,or na via communication in the roll the matter cause me one try the stuff make una highlight am or in fit help orientate me cause me one know.
Kyc dey for am
On na via buy and sell ?
hero member
Activity: 1036
Merit: 675
Me never really use any one o but, I bin only register for Remitano though, I don hear more about binance say, na them be the ogbonge, the baba them for the business but then, na Remitano way I don try register with and their platform easy die. Na just email you need except you wqn go inside mor advance crypto doings. That one na em I never got talk but, the registration phase no hard at all and e dey easy to operate too. Once you open am, e go display buy and sell for your front con carry your balance for up. If that side no concern you, you go just tap menu bar then, find where your matter dey. No worries.
member
Activity: 123
Merit: 25
Honestly ,the only p2p exchange where I don use na binance, and ihn been give me wetin I dey find , risk free to some extent I would say , reliability I no fit say 100%but the matter be say in sharp like mad ,na wetin I fit talk unto say I never use any other exchange. But binance kyc in terms of registration dey off me .
legendary
Activity: 1554
Merit: 1139
the most important na the trading volume of him exchange.
Na true you talk shah, volatility na very big limitation to this growing exchange way our guy dey try develop and na via say e never get enough promotion and the thing never set well via smart contract plus say, na mouth to ear and small small forum (Local board promotion) e get for now shah so, e never really go viral like that. Another thing be say, na only him they run the exchange kwa. If e turn am to escrow site, e for go well make people way wan buy fit link other people then, e gondey collect charge. Anyway, e still dey build shah, na with time and resource.

On the exchange way sure well, I go put up watin I dey use to. Na my bias be that and

1. REMITANO
I don dey work with these guys since I start crypto and them never fail me before. Them dey offer p2p services, you no need kyc to work most part of the deals and there rate dey okay with me.

2. BINANCE
Na them be the standard shah but, I no dey too use them shah though, my guys dey faji them and e no dey give wahala.

3. BRAINBOSSEXCHANGE
The exchange dey open to negotiation so, once una fit agree, everything set and in time too.
sr. member
Activity: 1232
Merit: 379
una don start una exchange or the matter still dey in progress ,if una show online make una highlight the matter
Na better talk this bro talk for hear oh, e go make sense well well if naija based bitcointalk members get her own p2p exchange, we go talk about this later shah, but no be now.

the most important na the trading volume of him exchange.
Exactly, this one dey very necessary, I dey feel say people from bitcointalk and some other friends wey Brainboss know, or the friends wey him friends bring. Lol.
I go fit remember when him tell me say unknown person call am from his old exchange online to be buying btc worth $1,000. E go good well well if we include am to bring more volatility to the new exchange.

Quote
04/26/17   *Brainboss Crypto-Currency Investment Limited. {B.C.I.Limited}* is back with their award winning *BONANZA* #Keepthechange
B.C.I.Limited is the No1. Wholesaler/Exchanger of Crypto-Currency & E-wallets in River's State, Nigeria. We're Fast, reliable, transpirant & trustworthy.
http://www.findglocal.com/NG/Port-Harcourt/703012349813073/Brainboss-Cryptocurrency-Investment-Limited

The formal name of BrainbossXchange was bcilimited. Grin operating since 2017. Afaik
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Decentralized exchange as in how , abeg I been dey offline for long so I no to understand wetin been dey sup , una don start una exchange or the matter still dey in progress ,if una show online make una highlight the matter
Check this link:

https://bitcointalksearch.org/topic/m.56718552

Then, you can post here the p2p exchanges you have used before and that you are satisfied with their services.
member
Activity: 123
Merit: 25
It all depend on what you mean by the best because all the p2p exchange have there own unique features but in terms of best market price I believe Binance is the best and in terms of secure trading platform Remitano have that. Those are the p2p exchange I like the most but localcoinswap is not included in your list.
I have added localcoinswap, I checked about it, and I see it to be decentralized, have you used the exchange before? Or you know some Nigerians that are using the exchange? Decentralized exchanges are just the best for p2p trading with privacy not compromised.
Decentralized exchange as in how , abeg I been dey offline for long so I no to understand wetin been dey sup , una don start una exchange or the matter still dey in progress ,if una show online make una highlight the matter
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
It all depend on what you mean by the best because all the p2p exchange have there own unique features but in terms of best market price I believe Binance is the best and in terms of secure trading platform Remitano have that. Those are the p2p exchange I like the most but localcoinswap is not included in your list.
I have added localcoinswap, I checked about it, and I see it to be decentralized, have you used the exchange before? Or you know some Nigerians that are using the exchange? Decentralized exchanges are just the best for p2p trading with privacy not compromised.
hero member
Activity: 2268
Merit: 579
DGbet.fun - Crypto Sportsbook
Which ones do you think are the best?
It all depend on what you mean by the best because all the p2p exchange have there own unique features but in terms of best market price I believe Binance is the best and in terms of secure trading platform Remitano have that. Those are the p2p exchange I like the most but localcoinswap is not included in your list.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
It offers a fare rate, its reliable and coming from a person that is not entirely anonymous and a trusted forum member.
I don use Brainboss exchange service many times now, na good direct p2p exchange means. The owner (Cryptoprenuebrainboss) is a reputed member on this forum. The service is recommended, but the exchnges listed up there na for centralized and decentralized escrow exchanges where buyers and sellers meet.

But, very possible to still include Brainbose exchange, I will be glad to know if Brainboss want me to include his exchange along. I appreciate sey you bring this up, but na Brainboss now dey the best position to indicate if I should include him exchange service due to some reasons, the most important na the trading volume of him exchange.

E possible sey as people make use of search engine, the post above go show up, this may let Naija people know the exchanges listed above through search engine, like if more people wan make use of Brainboss exchange, the trading volume dey wey no go cause issue? Also, many other things to be considered before listing it.

For the other ratings way you dey talk, na to say make I pm you abi, na to just drop am opening like this because, I no go like cast the process.
Na to post it here, not PM.
legendary
Activity: 1554
Merit: 1139
If you think there are some I have not yet mentioned, then you can post it so I can add it up here. Also, try to give reasons for the p2p exchnges you choose.
E get one way you never add o. I know say e need promotion because e never too popular and e get as the p2p be via say, na the company itself instead of the company being escrow like other platforms or exchanges be but then, e dey deliver. The rate fare and some of us here don use am before. The exchange na,

The BrainbossEx
My reasons is simple,
It offers a fare rate, its reliable and coming from a person that is not entirely anonymous and a trusted forum member.

For the other ratings way you dey talk, na to say make I pm you abi, na to just drop am opening like this because, I no go like cast the process.
full member
Activity: 756
Merit: 231

[/quote]
I be think sey una say official language na pidgin which wan all man dey yarn phonie na?
Cheesy Cheesy Cheesy my guy  Wink

4 de ones wey una mentioned hia na gboah but me dey always dey fear some of dise P2P becus dey sometams act strange. De very best wey i dey use 4 P2P b Remitano, nd Binance 4 Tokens nd dis has bin de very best experience 4 me. 4 remitano, u no go fit do jibity wit ur second nd me i neva dey down becus my monie no come i dey get am sharp-sharp Cool.

Username: Alobo Realer
Gender: Male
State of resident: Benue
Skills: Writer, Crypto Enthusiast, Media Influential.
We greet u nd u ar higly welcom, ur presence matta on dis plan wey we get nd mak u no fail us bikonu, com hia wit ur talk anytam.
Jump to: