Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 248. (Read 1032746 times)

member
Activity: 123
Merit: 25
No vex oooh brainboss p2p matter how in the work cause na my boss be that e get any link, site ,or na via communication in the roll the matter cause me one try the stuff make una highlight am or in fit help orientate me cause me one know.
Kyc dey for am
On na via buy and sell ?
hero member
Activity: 1022
Merit: 673
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Me never really use any one o but, I bin only register for Remitano though, I don hear more about binance say, na them be the ogbonge, the baba them for the business but then, na Remitano way I don try register with and their platform easy die. Na just email you need except you wqn go inside mor advance crypto doings. That one na em I never got talk but, the registration phase no hard at all and e dey easy to operate too. Once you open am, e go display buy and sell for your front con carry your balance for up. If that side no concern you, you go just tap menu bar then, find where your matter dey. No worries.
member
Activity: 123
Merit: 25
Honestly ,the only p2p exchange where I don use na binance, and ihn been give me wetin I dey find , risk free to some extent I would say , reliability I no fit say 100%but the matter be say in sharp like mad ,na wetin I fit talk unto say I never use any other exchange. But binance kyc in terms of registration dey off me .
legendary
Activity: 1554
Merit: 1139
the most important na the trading volume of him exchange.
Na true you talk shah, volatility na very big limitation to this growing exchange way our guy dey try develop and na via say e never get enough promotion and the thing never set well via smart contract plus say, na mouth to ear and small small forum (Local board promotion) e get for now shah so, e never really go viral like that. Another thing be say, na only him they run the exchange kwa. If e turn am to escrow site, e for go well make people way wan buy fit link other people then, e gondey collect charge. Anyway, e still dey build shah, na with time and resource.

On the exchange way sure well, I go put up watin I dey use to. Na my bias be that and

1. REMITANO
I don dey work with these guys since I start crypto and them never fail me before. Them dey offer p2p services, you no need kyc to work most part of the deals and there rate dey okay with me.

2. BINANCE
Na them be the standard shah but, I no dey too use them shah though, my guys dey faji them and e no dey give wahala.

3. BRAINBOSSEXCHANGE
The exchange dey open to negotiation so, once una fit agree, everything set and in time too.
sr. member
Activity: 1232
Merit: 379
una don start una exchange or the matter still dey in progress ,if una show online make una highlight the matter
Na better talk this bro talk for hear oh, e go make sense well well if naija based bitcointalk members get her own p2p exchange, we go talk about this later shah, but no be now.

the most important na the trading volume of him exchange.
Exactly, this one dey very necessary, I dey feel say people from bitcointalk and some other friends wey Brainboss know, or the friends wey him friends bring. Lol.
I go fit remember when him tell me say unknown person call am from his old exchange online to be buying btc worth $1,000. E go good well well if we include am to bring more volatility to the new exchange.

Quote
04/26/17   *Brainboss Crypto-Currency Investment Limited. {B.C.I.Limited}* is back with their award winning *BONANZA* #Keepthechange
B.C.I.Limited is the No1. Wholesaler/Exchanger of Crypto-Currency & E-wallets in River's State, Nigeria. We're Fast, reliable, transpirant & trustworthy.
http://www.findglocal.com/NG/Port-Harcourt/703012349813073/Brainboss-Cryptocurrency-Investment-Limited

The formal name of BrainbossXchange was bcilimited. Grin operating since 2017. Afaik
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Decentralized exchange as in how , abeg I been dey offline for long so I no to understand wetin been dey sup , una don start una exchange or the matter still dey in progress ,if una show online make una highlight the matter
Check this link:

https://bitcointalksearch.org/topic/m.56718552

Then, you can post here the p2p exchanges you have used before and that you are satisfied with their services.
member
Activity: 123
Merit: 25
It all depend on what you mean by the best because all the p2p exchange have there own unique features but in terms of best market price I believe Binance is the best and in terms of secure trading platform Remitano have that. Those are the p2p exchange I like the most but localcoinswap is not included in your list.
I have added localcoinswap, I checked about it, and I see it to be decentralized, have you used the exchange before? Or you know some Nigerians that are using the exchange? Decentralized exchanges are just the best for p2p trading with privacy not compromised.
Decentralized exchange as in how , abeg I been dey offline for long so I no to understand wetin been dey sup , una don start una exchange or the matter still dey in progress ,if una show online make una highlight the matter
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
It all depend on what you mean by the best because all the p2p exchange have there own unique features but in terms of best market price I believe Binance is the best and in terms of secure trading platform Remitano have that. Those are the p2p exchange I like the most but localcoinswap is not included in your list.
I have added localcoinswap, I checked about it, and I see it to be decentralized, have you used the exchange before? Or you know some Nigerians that are using the exchange? Decentralized exchanges are just the best for p2p trading with privacy not compromised.
hero member
Activity: 2268
Merit: 579
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Which ones do you think are the best?
It all depend on what you mean by the best because all the p2p exchange have there own unique features but in terms of best market price I believe Binance is the best and in terms of secure trading platform Remitano have that. Those are the p2p exchange I like the most but localcoinswap is not included in your list.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
It offers a fare rate, its reliable and coming from a person that is not entirely anonymous and a trusted forum member.
I don use Brainboss exchange service many times now, na good direct p2p exchange means. The owner (Cryptoprenuebrainboss) is a reputed member on this forum. The service is recommended, but the exchnges listed up there na for centralized and decentralized escrow exchanges where buyers and sellers meet.

But, very possible to still include Brainbose exchange, I will be glad to know if Brainboss want me to include his exchange along. I appreciate sey you bring this up, but na Brainboss now dey the best position to indicate if I should include him exchange service due to some reasons, the most important na the trading volume of him exchange.

E possible sey as people make use of search engine, the post above go show up, this may let Naija people know the exchanges listed above through search engine, like if more people wan make use of Brainboss exchange, the trading volume dey wey no go cause issue? Also, many other things to be considered before listing it.

For the other ratings way you dey talk, na to say make I pm you abi, na to just drop am opening like this because, I no go like cast the process.
Na to post it here, not PM.
legendary
Activity: 1554
Merit: 1139
If you think there are some I have not yet mentioned, then you can post it so I can add it up here. Also, try to give reasons for the p2p exchnges you choose.
E get one way you never add o. I know say e need promotion because e never too popular and e get as the p2p be via say, na the company itself instead of the company being escrow like other platforms or exchanges be but then, e dey deliver. The rate fare and some of us here don use am before. The exchange na,

The BrainbossEx
My reasons is simple,
It offers a fare rate, its reliable and coming from a person that is not entirely anonymous and a trusted forum member.

For the other ratings way you dey talk, na to say make I pm you abi, na to just drop am opening like this because, I no go like cast the process.
full member
Activity: 756
Merit: 231

[/quote]
I be think sey una say official language na pidgin which wan all man dey yarn phonie na?
Cheesy Cheesy Cheesy my guy  Wink

4 de ones wey una mentioned hia na gboah but me dey always dey fear some of dise P2P becus dey sometams act strange. De very best wey i dey use 4 P2P b Remitano, nd Binance 4 Tokens nd dis has bin de very best experience 4 me. 4 remitano, u no go fit do jibity wit ur second nd me i neva dey down becus my monie no come i dey get am sharp-sharp Cool.

Username: Alobo Realer
Gender: Male
State of resident: Benue
Skills: Writer, Crypto Enthusiast, Media Influential.
We greet u nd u ar higly welcom, ur presence matta on dis plan wey we get nd mak u no fail us bikonu, com hia wit ur talk anytam.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Username: Alobo Realer
Gender: Male
State of resident: Benue
Skills: Writer, Crypto Enthusiast, Media Influential.
I don dey see you around since, so I can not sey you are welcome, but I can still dey you are welcome to our local thread. The thread we Naija dey build so to get local board. Know sey your contributions matter.

A topic dey up there about p2p exchanges wey Naija dey use, or wey you think be the best wey Naija dey use well well. Lists of some decentralized and centralized exchanges dey there, yours na to choose the ones wey you know na the best. If the one you dey use no dey there, you can bring it up make we include ham if necessary.

https://bitcointalksearch.org/topic/m.56718552

Welcome to local thread ones again.
sr. member
Activity: 1232
Merit: 379
For many years, I been don dey use remitano and that's my favorite p2p exchange, I start to dey use remitano since 2016 when there was a deposit fee, and some other trade fee too but was too small. I never try to use Binance p2p but I believe say e go make sense, but wetin weaken me about Binance be say the procedure too hard for people as them say they no understand am. Here na the reasons why I choose remitano.

  • Faster transaction because buyers get notified to their phone numbers to pay quickly.
  • Verification process take less than 3 minutes to complete, verification is needed when you want to buy or sell higher amount of money
  • As bitcoin charge high now, you can swap to xrp, LTC, usdt and many altcoins with low charge.
  • I have mistakenly clicked "I have received payment" when the buyer haven't paid, RM support team solved the issue and the buyer sent me the money a day later.

Many good things to say about Remitano p2p exchange, but be careful with this.
Always confirm the credit alerts wey come into your phone by checking directly in your bank mobile app not your message box, it fit be fake credit alerts, and I dey warn people about this one well well.

member
Activity: 127
Merit: 12
Username: Alobo Realer
Gender: Male
State of resident: Benue
Skills: Writer, Crypto Enthusiast, Media Influential.

By the grace of God i don find my way home. See as joy full my heart as i de carry my eyes take see my people gada one place de put head togeda to beta the whole nation. I de throw special salute to our Grandpa in the house, Your Excellency Brainboss, and to my fellow Naija brothers wey de de house for una supportn wey strong like our dear country corruption Grin The sky is only our starting point.
Naija2dworld
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Binance na ogbenge exchange and I nor think sey e get any Naija peep wey dey trade crypto wey nor get account with dem. My main problem with dem be the high fees wey dem dey take to transfer BTC out. Dat standby commission wey don dey since long time Imo River na die! If you convert am for naira na almost N12k oh. But me I nor know wetin dem dey collect for escrow sha as I never use Binance for P2P before.
The exchange get its own advantage, if to sey you have bitcoin for the exchange, the p2p na zero (0) fee, if to say you get bitcoin for noncustodial wallet with segwit address (for lower fee) and wan send to binance, you still fit manipulate the feerate to one wey dey low and yet get your transaction put for block early, and zero p2p exchange for binance go make sense to exchange bitcoin for fiat.

The disadvantage be when you wan send bitcoin from binance, or when you buy (maybe through p2p) and wan send the bitcoin out of Binance. No dey advisable to send Bitcoin directly out of exchanges. Many payment companies dey accept altcoins like litecoin and ripple, you can use altcoins for low fee transaction.

And if to dey you wan transfer to you noncustododial wallet, the best na to send altcoin like litecoin to noncustodial exchanges, exchange to bitcoin back with low exchange fee into you desired wallet.
legendary
Activity: 2716
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
For me eh na binance oh
Binance na ogbenge exchange and I nor think sey e get any Naija peep wey dey trade crypto wey nor get account with dem. My main problem with dem be the high fees wey dem dey take to transfer BTC out. Dat standby commission wey don dey since long time Imo River na die! If you convert am for naira na almost N12k oh. But me I nor know wetin dem dey collect for escrow sha as I never use Binance for P2P before.
legendary
Activity: 2380
Merit: 4265
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
I be think sey una say official language na pidgin which wan all man dey yarn phonie na?

Charles, you 4 add anoda option — Telegram/WhatsApp P2P. Na dat one me dey use. I neva use any of those wans wey you be list there.

Me self tayah na e make I add N03 as part of our problem for the tele group when igehh been dey reason say we get a long way to go for our mata wey concern local board. Anyway e no easy oh, to dey type dis pidgin oh, in e own na waec, talk more of how to come arrange am make you no come dey yang careless. Anyways na beta topic our soon to be 1k merit odugwu bring come.

For me eh na binance oh, 4get say I dey attack dem sometimes for the forum but does na just talk, dem dey try wella. I fit close eye transaction on binance fear no go catch me. I done verify my account since 2017 and na there I die. All my trade na there weda na emeka to emeka transaction or i wan buy directly with their external business buddies dem.
legendary
Activity: 2716
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
I be think sey una say official language na pidgin which wan all man dey yarn phonie na?

Charles, you 4 add anoda option — Telegram/WhatsApp P2P. Na dat one me dey use. I neva use any of those wans wey you be list there.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
Best p2p exchanges in Nigeria
Remitano is my favourite it's easier and more user friendly, the seller and the buyer are given equal right it's likely impossible to get scammed. Binance p2p is more complicated to me I've never really looked at it. Paxful? High fees. I used LocalBitcoins some years back I didn't like there KYC process.

Remitano
Binance
Paxful
Locolbitcoins.

For me.
Jump to: