Pages:
Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 81. (Read 1020467 times)

hero member
Activity: 1022
Merit: 673
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

just watch this remaining period make you see tins wey dem go do before dem finally tuama for seat to carry close case say dem do sometin for we country.
The contract wey dem carry give tompolo go even tell us say this thing wey dey for naija no be government but just cabals wey dey control Nigeria. Ifeanyi okowa of Delta State say e good as dem give the surveillance contract to tompolo as him advised. I come dey ask say where the security forces of this country dey? I shake my head.
D matter b say, no b 2day way we naija don spoil. Politicians don mak d citizens beliv say, na share d money we dey, chop your own and I chop my own. Money full d kontri nd yet, na 4 very few people hand d money dey.
U knw, e bin b lik say na d best idea, 2 employ d thief to b security ova watin en bin wan steal bt d result b say, orda thief's go come up wth hope say, dem fit get wagin dere professional colleagues dey get. Na so we tak get terrorist group full evry where 4 d kontri. Evry bodi wth dere own idea nd reason.
E jst bad say, d life abi kontri no b electronics if not, we suppose don restart am.
hero member
Activity: 2520
Merit: 624

just watch this remaining period make you see tins wey dem go do before dem finally tuama for seat to carry close case say dem do sometin for we country.

The contract wey dem carry give tompolo go even tell us say this thing wey dey for naija no be government but just cabals wey dey control Nigeria. Ifeanyi okowa of Delta State say e good as dem give the surveillance contract to tompolo as him advised. I come dey ask say where the security forces of this country dey? I shake my head.

Anything wey dem like make dem do, the youth already know where them dey look to vote. During the covid, palliatives spoil for their warehouse, endsars nko dem just dey kill youths anyhow. All these and more be like when you cut someone with knife, the scar go still dey.
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Agbe abeg comment for this post for your merit. Congrats.
You promise to reward 1st to 3rd. How you go doam? Three people don carry 3rd.

Well e no easy oo, i congratulates Agbe for carrying first for last month result, secondly i no believe say i go even near the 2nd position but any away i know say me dey alway dey for 2nd and 3rd position.
abeg Agbe no forget your promise oo, i really need am oo even though say me and you still small deal but e no means i no go follow collect am as you promise.
I neva near for about days now and i just dey see the post now.

Na time like this dey make person dey regret say him no get any start up or better coding skills to use launch one or two as I dey get feeling say blockchain job/business go soon dey very lucrative for this side for the world. Sha any wisdom u wan throw for this matter above?.

See my broda from all technical analysis, current regime dey find all thing to please our Youth, just remember the cases of eNaira as dat one no work them con run go Binance bicus many people dey use binance trade most especially p2p and if dem do people go support dem via dia political movement. Since dem want anoda APC candidate to enta seat so dem go do am make e be say APC don try so make youth support dem. Anoda tin again wey dem give 4 Billion contract to protect against pipeline vandalism, why all this tins dey come now wey be say their tenour wan pass, dis na to show you say na political propaganda nd na eye service dem dey do.

just watch this remaining period make you see tins wey dem go do before dem finally tuama for seat to carry close case say dem do sometin for we country.
legendary
Activity: 2716
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
  • Oga Mpamaegbu been try to carry first make e for fit chop money wey dem promise him Grin but e later come give up. But him really perform well this time around. Him self don nearly pass igehhh and CryptopreneurBrainboss
My broda, na Igehhh praya point hold me down from reaching dat top bc engineer nor want make I chop d bet 🤪. If not, wetin be to carry first na. E nor hard na.

I carry bodi enta ogbe to salute all man wey dey do legit stuff here. E dey sweet my belle die as I dey see how men dey climb go up and change ranks like women wey dem husbands buy new wrappers for. Una too try. I need more men to come join us for dat peak wey only 5 of us dey. Make una continue to dey focus and put in more efforts, soon everything go blend for all man.
legendary
Activity: 2058
Merit: 1270
Play Poker on Telegram
And as the read rule states, my bio is below, and hope you all welcome me with an open arm.
Absolutely bro, you are welcome to the Nigerian part of the forum, e no matter when you join, the main thing na im be say you join, i don notice you for forum for sometime now, and based on your username one part of my mind they tell me say this guy na our countryman, but until person identify himself with us for this thread as a Nigerian, you no go fit address am as that, we love privacy, na why we love Bitcoin join.

Having said that, you don start really well on the forum oh, so no long talk they needed, just continue to they do wetin you they do already, but the only difference now be say you go add the Nigerian section as place wey you go they drop your contribution too, so that we go fit get our local board sometime soon.
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
I don't support the actions of those Nigerians who when to Dubia and took Hooliganism to great heights amongst them selves. It's totally unwelcome and unnecessary, but I also believe this is all about the countries reputation. Nigeria is a country already having bad reputation especially in terms of terrorism. If tables turns and it's was another country in the western world that did what those Nigerian did I believe the law would walk on those who carried out the act.

I don't think thousands of Nigerians should suffer and be harassed at the embassy just because they are Nigerians, is already though even before the incident for Nigerians to be giving entrance to access many countries so this is just another reason for them to even stifle their law against Nigerians. And I don't this our minister of foreign affairs or ambassadors are really doing the best in helping Nigerians trapped in this situation.

Nigerians na d only people wey dey melodramatic. Dem sabi make so much commotion for immigration.

If they get Visa, em become testimony.

Just like yahoo yahoo(cyber criminality) Nigeria no even rank for top 20, but Yahoo boys na perhaps the loudest, thus dem d create the awareness of being d most crooked. Nigeria no even rank the top 40 of the most immigrated people for the world, but na we d seem the loudest for immigration.

Chinese and Indians d quietly lead the pack in terms of immigration matter…and dem no d  make a noise about am nor d involve in the tearing down of their country just to justify their migration.

We Nigerians d too dramatic jare
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.

I don't have a topic on cryptocurrency and haven't created one since the bear market, but I can tell you that the bottom of the dip is still close and now is not the time to buy. Bitcoin will still do $16k after the next $23k, and $16k will be the bottom once it breaks through the $19k resistance again.

Do not buy until Bitcoin recovers in November, and don't expect a bull run this year; it will most likely occur in 2023.

My input for this advice be say, as bitcoin dey now, e already low, even if e reach around 30k e still low based on the ATH e don attain before. Your analysis might be correct say bitcoin go fall again, but for long term holders, e no matter.

If you say make bitcoin recover before person go buy, no be everyone get better money to buy once. E go beta make people begin dey DCA from now dey go.
But your advice dey 100% legit for altcoins.
But still on still make una know say na suggestions, no be investment order be that, you go still need to DYOR before you buy any coin.
full member
Activity: 882
Merit: 207
I'm connecting this late because I've been on BTT for while without knowing that a local board for my country exist. You can't imagine how happy I am to discover it today.

And as the read rule states, my bio is below, and hope you all welcome me with an open arm.

Username: EarnOnVictor
Gender: Male
Country and state of resident: Nigeria/Lagos
Skills: Marketer, Financial Market analyst, and Writer/Editor
Welcome bro. It's better late than never to be identified on the Nigerian board. Your candid input is valid. The way I see you so, e be like you go get better yarnings for us. This bitcoin matter, na the way forward as e be like this, and na the future of content writing and online hustle.
member
Activity: 742
Merit: 30
I'm connecting this late because I've been on BTT for while without knowing that a local board for my country exist. You can't imagine how happy I am to discover it today.

And as the read rule states, my bio is below, and hope you all welcome me with an open arm.

Username: EarnOnVictor
Gender: Male
Country and state of resident: Nigeria/Lagos
Skills: Marketer, Financial Market analyst and Writer/Editor
Welcome on board man, na we Nija people gather they here oo, as the forum be every community get they own corner we're local related issues they discussed.  Congratulations and welcome to the forum once again, as u talk am say u Don read all the rules and regulations regarding the forum and our Nija Unofficial Thread, I hope you follow the rules so that u go dey safe.
member
Activity: 854
Merit: 13
I'm connecting this late because I've been on BTT for while without knowing that a local board for my country exist. You can't imagine how happy I am to discover it today.

And as the read rule states, my bio is below, and hope you all welcome me with an open arm.

Username: EarnOnVictor
Gender: Male
Country and state of resident: Nigeria/Lagos
Skills: Marketer, Financial Market analyst and Writer/Editor
Congratulation for locating us, you are welcome to the group.
As i go see your profile am very happy for you with the step you dey carry. With this you can go a long way. In merit you do fine more than me but you still dey Jr member, I dey urge you continue with the activities so that you merit will determine your rank position. Do not engage in bounty like me ooo because am almost a year now in the forum see  wotin bounty do me. In the next 6 months I want to be seeing you in Sr member or Hero member. I am happy for you, at least even though I can make it to that level am happy seeing people behind me succeeding. I wish you good luck and safe journey. Once again congratulation. I salute you.
sr. member
Activity: 868
Merit: 383
Underestimate- nothing

And there is something else I've noticed, those of us who aren't here for genuine discussion and are only looking for activities should stop, we will have activities but not in a shabby way, this thread is monitored each month, and I post our weekly activities here.. 

Abeg make we no cast this small thing we dey manage for here e don tey I receive negative information about Nigerians for my inbox as compared to last year. We are all experienced now and the rate of plagiarism and other sort of nonsense don stop too. Abeg we want our topics to be more on Crypto and Politics because you can not talk about Nigeria and not talk about politics BUT bring a good discussion to the floor and let's tackle it together. Una welldone.
Igehhh u r very gud in crypto so bring some topic den we can learn 4rom dere. I don talk dis dis b4. Political discussions 2 dey bring argument, I no 2 like am again. Bcos everybody kno nd nobody wan 2 learn 4fom oda.

I don't have a topic on cryptocurrency and haven't created one since the bear market, but I can tell you that the bottom of the dip is still close and now is not the time to buy. Bitcoin will still do $16k after the next $23k, and $16k will be the bottom once it breaks through the $19k resistance again.

Do not buy until Bitcoin recovers in November, and don't expect a bull run this year; it will most likely occur in 2023.
Thanks for this advice bro I don reason am say he go hard for bull run this year now with small analysis wey you don do and looking at the chart it self  and you go have to watch and learn from people do that you no go loose money and another thing abeg make we no borrow money run this thing oh because na something wey go take time small because I been they hear some boys say they wan collect money invest abeg no be good idea na waiting I think be that oh.
hero member
Activity: 798
Merit: 635
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
I'm connecting this late because I've been on BTT for while without knowing that a local board for my country exist. You can't imagine how happy I am to discover it today.

And as the read rule states, my bio is below, and hope you all welcome me with an open arm.

Username: EarnOnVictor
Gender: Male
Country and state of resident: Nigeria/Lagos
Skills: Marketer, Financial Market analyst and Writer/Editor
hero member
Activity: 1036
Merit: 861
Livecasino.io
One day dem dey spoil people mind concerning cryptocurency (Bitcoin) and the very next day, dem go dey open hand dey welcome crypto related businesses. The government dey confused or wetin. Okay I just here say dem wan welcome that update wey dey above. This one go succeed? Abi d government just dey find everything possibly to please the youth so them go dey their side or wetin dey sup abeg because me I dun confused.
When I first read this news na only laugh come my mind. Because I nor feel say FG hand dey inside. I just feel say na one DG for the government wey wan use am score cheap points. Well, my hands are folded until I hear from Binance and CBN. Binance because na them go fit confirm the news wella and CBN because na them first prohibit Banks to do crypto transactions. And if this plan later succeed e nor get the way wey banks nor go dey involved.

Na time like this dey make person dey regret say him no get any start up or better coding skills to use launch one or two as I dey get feeling say blockchain job/business go soon dey very lucrative for this side for the world. Sha any wisdom u wan throw for this matter above?.

Lol, I wish say na so e dey easy to do start up all of us for don blow since. Anyways, right now the best thing na to pick one aspect for this blockchain industry and master am, network with people wey dey dere.
legendary
Activity: 1022
Merit: 1341
_I dun confused.

Na time like this dey make person dey regret say him no get any start up or better coding skills to use launch one or two as I dey get feeling say blockchain job/business go soon dey very lucrative for this side for the world. Sha any wisdom u wan throw for this matter above?.

Abeg ooo no confused. Na time like dis you go dey understand dis nonsense Politicians moves and tartics wey Dem dey use to lure di youths to support Dem for di forth coming general election for 2023 February. APC & PDP are di two worst political parties in Nigeria. They are not ready to rule di kwantry again. Di discussion day is going on with the two parties (Nigeria government and Binance) are nonsense, selfish interest business. Any discussion that doesn't involve the youth to discuss their own affairs that to discuss things that are disturbing the youth is null and void. Those two political parties are even against the youth. APC Government has been on power for 8 good years, did they know what is the youths' problem in the country? Buhari 8 years in president in Nigeria could not provide any job for the Nigerian youths.

Yes. I also sense it. Cryptocurrency, mostly bitcoin business go dey wafuwafu for we state. And when di time come we go run am pass.

uchegod-21 abeg carry am easy, onli today u Don post more dan a enough 4 d locale comment parliament.make u slow down. Ur acceleration is 180 please reduce am go 10. We know say na u go carry di cup is Month.
hero member
Activity: 910
Merit: 686

Na time like this dey make person dey regret say him no get any start up or better coding skills to use launch one or two as I dey get feeling say blockchain job/business go soon dey very lucrative for this side for the world. Sha any wisdom u wan throw for this matter above?.

This news wey I read e give me joy wella aswear. But at d same time dey don put fear for youths mind say trading cryptocurrency dey illegal. They want make we lose interest for am and now na dem dey bring am back again. Dis one no doubt say na to win d hearts of d youth for the coming election. We na naija people and we know how dem take dey run dis tin afta every 4 years. Our eyes don open now and we know how e take dey sup. Make we just use every little opportunity wey we get to learn more about cryptocurrency before dem fully make everything legal, make d tin no come be say na ‘had I know’ we go come dey say and make we encourage our people to learn am too.
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.

Na time like this dey make person dey regret say him no get any start up or better coding skills to use launch one or two as I dey get feeling say blockchain job/business go soon dey very lucrative for this side for the world. Sha any wisdom u wan throw for this matter above?.
Snr man, the future dey bright, whether government do that gesture with good fate or because of election wey dey come, e no mean. The coco be say here wey we dey na the future. The future is crypto, programming/clouding and AI. So, we dey positioned already for the revolution wey dey come. For coding skills, e no mean, the team dey work together achieve something. For team coders dey small, but non coders wey dey bring the idea are good players of the team aswell.
So, the answer na team work.

Ahahahahah. I really enjoyed this comment ooo. I laf wella. U dey try. Keep it up. U r really gud in dis.

Na so baba, we dey try put fun and passion for the thing so that the vibe no go drop and lose flavour.


@uchegod-12, i don't know if it is a mistake or something, but you actually wrote "top 30 active users May 2022", shouldn't it be August, since the data is for last month's activities, you should take a closer look at it and change it to the appropriate month bro.
Yea, na mistake I don correct am. Thanks.... na tamplet for my bookmark wey I dey edit monthly. As I change the heading one, I forget to change the h2.

member
Activity: 1540
Merit: 68
Discussion: Nigeria, Binance in early-stage talks for crypto-friendly economic zone

Quote
The proposed partnership aims to build a crypto-friendly digital city similar to the virtual free zone in Dubai. The Nigerian government has held a preliminary meeting with crypto exchange Binance to potentially establish a special economic zone aimed at supporting crypto and blockchain-related businesses.

According to a Sept. 2 post from the Nigeria Export Processing Zones Authority (NEPZA), the authority has held preliminary talks with Binance and technology infrastructure company Talent City to discuss the proposed digital city, referred to as a “Virtual Free Zone.”

More details; https://cointelegraph.com/news/nigeria-binance-in-early-stage-talks-for-crypto-friendly-economic-zone

Una weldone oh, no vex say another topic dey start immediately after the update above but I no fit see this update, I no alert my people. Wetin dis country actually want abeg. One day dem dey spoil people mind concerning cryptocurency (Bitcoin) and the very next day, dem go dey open hand dey welcome crypto related businesses. The government dey confused or wetin. Okay I just here say dem wan welcome that update wey dey above. This one go succeed? Abi d government just dey find everything possibly to please the youth so them go dey their side or wetin dey sup abeg because me I dun confused.

Na time like this dey make person dey regret say him no get any start up or better coding skills to use launch one or two as I dey get feeling say blockchain job/business go soon dey very lucrative for this side for the world. Sha any wisdom u wan throw for this matter above?.


The faux reactions from the govt; dem wan appear progressive to the outside economy; while their feeble minded attitude de reflect opposite for us weh de country gangan.
As dem de gada prepare their bags to comot next year (esp. meffy), e de try boost him rubbish portfolio while painting the fed govt as the one opposing with bans and bans
legendary
Activity: 2058
Merit: 1270
Play Poker on Telegram
<...>
@uchegod-12, i don't know if it is a mistake or something, but you actually wrote "top 30 active users May 2022", shouldn't it be August, since the data is for last month's activities, you should take a closer look at it and change it to the appropriate month bro.
As some snr men for here like Coyster, BIT-BENDER, igehhh  and others don talk, make we dey try keep here clean.
It is very important if discussions must continue to improve here, i mean quality discussions by the way, if the thread is clean and free from mess then quality posters would be allured and will continue to post here, but if the thread isn't clean, many Nigerian users wouldn't want to visit this thread, and you know we need quality posters and their activities in order for us to get our own local board.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Really wen I saw Charles-Tim last position in las month, mi 2 I wonder but I believe say e go pass plenti pipo 4 dis month.
I was even surprised that I had four posts on our local thread last month, I thought I had none.

It should not be about competition but quality posts which are worthy. What that matters is that our local thread is very active now. I may not post here if I do not have the time, which was what happened last month.

We all appreciate all quality active posters. More power.
legendary
Activity: 1022
Merit: 1341

Charles-Tim close the door for us. What an irony? But you still make sense, we never forget history

N/B:
As some snr men for here like Coyster, BIT-BENDER, igehhh  and others don talk, make we dey try keep here clean. Na the only thread we get be this. No multi post, comment only when you get good thing to add, no because of activity post carelessly. As we don deh grow, forum people go dey come here to observe us. Make we behave and dey on guard always.

Agbe abeg comment for this post for your merit. Congrats.
You promise to reward 1st to 3rd. How you go doam? Three people don carry 3rd.

ONE LOVE MY PEOPLE

Ahahahahah. I really enjoyed this comment ooo. I laf wella. U dey try. Keep it up. U r really gud in dis. Really wen I saw Charles-Tim last position in las month, mi 2 I wonder but I believe say e go pass plenti pipo 4 dis month. Yes 4 making di thread we get holy na di tin we need 2 do nai make di New comers wey dey come let Dem try 2 know di rules b4 commenting. Bg men 4 di forum go come si weti dey pa 4 we thread so tok according 2 di topic (OP comment) . uchegod-21 di way I dey si am now, na u go carry di 1st position. Onli 2day u Don make Mani post here.  Grin.

4 di merit mata no issue. I go give. Bt na di 1st/3rd I go give. Dat means di pesen wey take 1st among di 3 pesens. Nd also day means I no go give wiwo, I give u bcoz di comment u do e make sense, e scatter my head. Make Oda pipo sef encourage me as I tried take di 1st position. Mi 2 I needam. Una well.
Pages:
Jump to: