Pages:
Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 77. (Read 1020172 times)

hero member
Activity: 1036
Merit: 861
Livecasino.io
Reminder 📢

INEC Will Opens Portal Today 14th September 2022 INEC portal
Dear Nigerian youths, make we no misuse this opportunity biko. If you have the requirement please register as early so you go contribute to free and fair election.
This is good but I nor dey do. The last one wey I do for Bayelsa, na God wey save me. Dem for carry me dump inside water(me wey no know jack about swimming). Well thank God say e get plenty ways wey dem take dey catch bush meat. My own way na to go vote on that day even if I go stand under the sun and in the rain with dedication and selflessness(you gerrit Grin) because say this naija na our own. Me sef fit do instagram live on that day anybody wey do anyhow go see themselves for the gram. Na another way wey I go take contribute to free and fair election be that.
hero member
Activity: 910
Merit: 574
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Reminder 📢

INEC Will Opens Portal Today 14th September 2022 INEC portal
Dear Nigerian youths, make we no misuse this opportunity biko. If you have the requirement please register as early so you go contribute to free and fair election.


 I don't know if they must have started giving out the originals ( like Permanent Voter's Card ) Any Update any ? Preciate in advance!
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
Reminder 📢

INEC Will Opens Portal Today 14th September 2022 INEC portal
Dear Nigerian youths, make we no misuse this opportunity biko. If you have the requirement please register as early so you go contribute to free and fair election.
INEC just d prepare the ground wey dem go to rig this coming 2023 general elections. They just d move key Directors in almost all Directorates out to bring in their own person just to compromise the election. Including folks wey we know wey d extremely competent. The ongoing re-organization na to just favour APC. But we as Nigeria youth no go allow their yeye plans work for them mancha
member
Activity: 854
Merit: 13
Reminder 📢

INEC Will Opens Portal Today 14th September 2022 INEC portal
Dear Nigerian youths, make we no misuse this opportunity biko. If you have the requirement please register as early so you go contribute to free and fair election.
Thanks bro for this wonderful announcement, I dey even what for them to open. Now now I will go register am make I dey first batch, I know no wender dey will do first come first serve. I dey pray make dey carry me.
hero member
Activity: 924
Merit: 600
Leo is resting.
Reminder 📢

INEC Will Opens Portal Today 14th September 2022 INEC portal
Dear Nigerian youths, make we no misuse this opportunity biko. If you have the requirement please register as early so you go contribute to free and fair election.

You try for dis beta info wey you bring come board I believe say as e be say inec dom already yarn say make naija people no fear say dem go make sure say dis next election wuruwuru no go dey inside. We wey be youth fit take dis opportunity now start the change wey we dom dey pray for since by applying to work with inec to make sure say person wey we go vote na em go win for the election.
I go also beg us say make we no go do pass ourselves as person wey dom die no fit change anything again if you no say dem no agree for you to do beta work wen dem accept you my brother help yourself by not going back to work again because dis our politicians no mean well for us and dem fit do anything to get wetin dem want.
legendary
Activity: 2058
Merit: 1270
Play Poker on Telegram
INEC Will Opens Portal Today 14th September 2022 INEC portal
Dear Nigerian youths, make we no misuse this opportunity biko. If you have the requirement please register as early so you go contribute to free and fair election.
Thank you very much for the heads up brother, this is a good opportunity to contribute your own quota to a good election come next year, and not just that, you will also be paid for your services, no matter how small it is, remember say at all at all na im bad pass, but abeg if the zone/area wey you they stay no too safe, e fit better say you leave am just come out that day vote go your house back, just observe yourself wella, cheers brothers!
legendary
Activity: 1022
Merit: 1341
Reminder 📢

INEC Will Opens Portal Today 14th September 2022 INEC portal
Dear Nigerian youths, make we no misuse this opportunity biko. If you have the requirement please register as early so you go contribute to free and fair election.

Noted.

Peter Obi is under attack by PDP and APC youth

From Radio Bayelsa

Last week Labour Party executive meeting at Enugu was attacked and the venue of the meeting was destroyed and scattered. Yesterday Peter Obi himself was attacked at Abuja express way. He escape dead base on the bulletproof car he used. This is what I have been saying, the youth is divided. The youth that are doing this are the ones attacked #endsars protesters. Obi now becomes the major challenge they have in 2023 because they discovered that majority of Youths are supporting him and the women plus the men will be share with. Nigeria youth or people knows that, APC and PDP have no candidate to contest 2023 general election.

Then anoda fear 4 d APC and PDP is dat, wen obi enta he go release Kanu nd Biafra fit go on dia way. So di fear of Obi is di beginning of dia failure.
member
Activity: 756
Merit: 30
Reminder 📢

INEC Will Opens Portal Today 14th September 2022 INEC portal
Dear Nigerian youths, make we no misuse this opportunity biko. If you have the requirement please register as early so you go contribute to free and fair election.
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.
anoda tin wey i wan tok bi say. di sustainable developmental goals wey our govment dey tok everi day say dem dey do, i neva see anytin or na 4 anoda political campaign again. 2day i come dey listen radio nai i come dey hear say, we govmt (BYs) e don do nd help pipo well well throw di milieu goals programme, dem come say, di program na 2 remove di macro economy deficiencies, wey bi poverty, unemployment, inequality, di aged, youth, women, hunger, illiteracy  etc and UN nai sponsor di program. dem say, dem dey pay #30k 2 di pipo wey dem dey train everi month 4 6 months. me i no dey see anything 4 my locality. dis pipo wan use our heads again.

weti dey happened 4 ur area.



Me I no hear anything like that sha, but you know how d tin dey take be na, even if dem no dey do am dem go make am look like say dem dey really do am just make people support dem again. All dis initiative wey follow for dis sustainable development goals ba, if dem really dey achieve d objectives since when dem come into power, anyhow e bad reach we for don hear beta tin about am for every locality na. Ahbi e dey sup for only one part neh only? D tin dey surprise me sha.

My people all those things wey Government talk say dem dey do, dem dey do all. If na Covid-19 relief money, dem pay am, that 30k own, dem do, non interest and non collateral loan dem do am. See, everything wey dem talk say dem do, dem really doam. Na you and me information no reach and some people wey dey unto our own sit-down with it. Some people go get the link carry 20 people account collect all the whole money then come give them chicken change. Many things dey wrong with this country. Government dey empower many people, people na information and doubt dey make many of us miss out for the opportunities wey dem dey bring.
legendary
Activity: 2058
Merit: 1270
Play Poker on Telegram
Wetin we go need understand be say the major bull go happen when btc don half again, but before then make we dey careful dey invest or better still we go longterm with DCA.
Na true wey you talk bro, for now Bitcoin price no go too they give joy, but as every disappointment be blessing, e mean say person go fit accumulate Bitcoin as the thing they somehow cheap, but make person no buy Bitcoin now they expect am to pump in the short term, if you go fit hodl am for the next 24 months or so, you go certainly see better ROI, as for altcoins, now no be better time at all to buy am say you wan hodl am, the best time to buy altcoins for that purpose go be when Bitcoin start to pump well well.
legendary
Activity: 1414
Merit: 1104
Bitcoin Casino Est. 2013
However, rent-seeking centralized corporations have taken advantage of this free flow of information to monetize user data and habits, despite the undeniable fact that Web2 has offered users significant advantages. The demand for a web that developers and users control has increased, primarily due to a breakdown of trust, user exploitation and data control.
There are many PROS nd CONS to the decentralized internet, and it is good to put them in consideration when discussing its adoption.

There is a security advantage it provides, in the sense that a decentralized internet will be less susceptible to attacks particularly the Distributed Denial-of-Service (DDoS) Attack,

There is also a disadvantage to it,
Quote
A decentralized internet also leads to a decentralized domain name system. The DNS server translates website names that a user types in into an IP address and connects to the host. Attacks on these servers can cause epic problems — large internet outages and lack of access to services like Github. Not to mention data storage hacks, which allow for massive data breaches.
SOURCE
member
Activity: 295
Merit: 98
    What do you guys think about adoption of a decentralized internet, can it improve digital ownership?

The development of several different web protocols at the beginning of the twenty-first century made it possible for programs and content to be linked via read-and-write interactions. Web2, in its present form, enables users to consume material created by other users and create their own content. Readers are probably best acquainted Web2. As a result of Web2’s autonomy in content production, the age of social networks was ushered in, and with it came the proliferation of blogs, online forums and online markets.

However, rent-seeking centralized corporations have taken advantage of this free flow of information to monetize user data and habits, despite the undeniable fact that Web2 has offered users significant advantages. The demand for a web that developers and users control has increased, primarily due to a breakdown of trust, user exploitation and data control.

The goal of Web3 is to encourage open services driven by decentralized applications (DApps) rather than centralized apps controlled by tech behemoths. Users of Web3 can connect to applications and protocols directly, removing the need for third-party intermediaries in the process. Web3 has been described as the "read/write/own" version of the internet. Open services built on Web3 encourage permissionless entrance, maximize value and ensure verifiability. These services are much more dependable, equitable and ethical.
Is web3 going to be the real solution?
 I was reading through something so I came across the article and I thought I could share it here
full member
Activity: 882
Merit: 207

The market was only $600 off from hiring $23k but there are still bullish sign all over. Patient.
anoda tin wey i wan tok bi say. di sustainable developmental goals wey our govment dey tok everi day say dem dey do, i neva see anytin or na 4 anoda political campaign again. 2day i come dey listen radio nai i come dey hear say, we govmt (BYs) e don do nd help pipo well well throw di milieu goals programme, dem come say, di program na 2 remove di macro economy deficiencies, wey bi poverty, unemployment, inequality, di aged, youth, women, hunger, illiteracy  etc and UN nai sponsor di program. dem say, dem dey pay #30k 2 di pipo wey dem dey train everi month 4 6 months. me i no dey see anything 4 my locality. dis pipo wan use our heads again.

weti dey happened 4 ur area.
I almost burst into laf as I read this post my broda. No be you d lafta dey directed to, but na to Naija government if say this story na their latest poverty alleviate program. E go makes sensee to reason say na maybe as elections don dey draw nearer, the various contesting parties, both those wey hold the country and to those wey dey eye the power seat, dey use am as strategy to win hearts and votes. Watin do N-power? Abi no be same idea?
E better make dem instead do program wey go educate people wey ready to change their poverty level themselves after. Like if dem do program wey educate on bitcoin and crytocurrency in total, and try share tech devices as souvenir, wey dey run block chain network and fit accomodate apps for futher use, e go pay well. After all naija dey recognized as country wey sabi do crypto dealing well.

Furthermore, on the subject of the bullish predicament wey bitcoin dey face now, I know say e dey okay to buy now, because as e be like this so, if e fit climb higher to almost $24k  before weekend. Ukraine va Russia war dey make prices spike across Europe everyday, and e dey folo for watin dey cause global recession right now. 
hero member
Activity: 910
Merit: 686
anoda tin wey i wan tok bi say. di sustainable developmental goals wey our govment dey tok everi day say dem dey do, i neva see anytin or na 4 anoda political campaign again. 2day i come dey listen radio nai i come dey hear say, we govmt (BYs) e don do nd help pipo well well throw di milieu goals programme, dem come say, di program na 2 remove di macro economy deficiencies, wey bi poverty, unemployment, inequality, di aged, youth, women, hunger, illiteracy  etc and UN nai sponsor di program. dem say, dem dey pay #30k 2 di pipo wey dem dey train everi month 4 6 months. me i no dey see anything 4 my locality. dis pipo wan use our heads again.

weti dey happened 4 ur area.



Me I no hear anything like that sha, but you know how d tin dey take be na, even if dem no dey do am dem go make am look like say dem dey really do am just make people support dem again. All dis initiative wey follow for dis sustainable development goals ba, if dem really dey achieve d objectives since when dem come into power, anyhow e bad reach we for don hear beta tin about am for every locality na. Ahbi e dey sup for only one part neh only? D tin dey surprise me sha.
legendary
Activity: 1022
Merit: 1341

The market was only $600 off from hiring $23k but there are still bullish sign all over. Patient.



Wow!!! this is nice. Boss bi like say u go dey teach me how 2 know all these things. pls oo!!! I dey enjoy dis thread well. Brainboss how far? Any gud update Igehhh nai dey educate us dis days. we need all di profs on dat area so we dey well grounded 4 di main board.

Kenny my boss man I no dey hear from u oo. infact since wen i registered in di forum I neva see nd heard 4rom u. I ned u oo.

anoda tin wey i wan tok bi say. di sustainable developmental goals wey our govment dey tok everi day say dem dey do, i neva see anytin or na 4 anoda political campaign again. 2day i come dey listen radio nai i come dey hear say, we govmt (BYs) e don do nd help pipo well well throw di milieu goals programme, dem come say, di program na 2 remove di macro economy deficiencies, wey bi poverty, unemployment, inequality, di aged, youth, women, hunger, illiteracy  etc and UN nai sponsor di program. dem say, dem dey pay #30k 2 di pipo wey dem dey train everi month 4 6 months. me i no dey see anything 4 my locality. dis pipo wan use our heads again.

weti dey happened 4 ur area.

sr. member
Activity: 868
Merit: 383
Underestimate- nothing
Username: Questcry
Country:      Nigeria
Skills:          freelancer, Bounty hunter

I haven't get enough experience but hope to learn more in this forum, i want to know how e dey b to collect merit, ever since i have been participating in Bounty Campaign all the one have done that benefit me most comes from CryptopreneurBrainboss
All thamks to him
I will happy if my message get to him well
And i really appreciate my pipo wey dey here, their contributions make my belief strong and keep me going, i want to be sure what great thing it will comes out of it

Welcome on board brother and definitely you go enjoy your stay here because na were me self the get some kind ginger be this people for here always they ready to help one another na one of the advantage wey they here be that, u go learn plenty things, cause you keep learning from this place every day, na new things go come your way once again welcome brother one love, one Nigeria and stay safe.
member
Activity: 295
Merit: 98
Bitcoin price prediction have never been certain right from the beginning, but due to some tools that are now used, most prediction use to be about 50 % close. I really have not been in favour of any prediction but I always get lucky in my trades.
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.



My brother, wetin you go understand be say e dy impossible for anyone to master the market, you fit make one or two predictions and analysis here and there, but you no fit ever they completely certain say na this or that go happen, that is why you go always they hear say the market is unpredictable, even the people wey you mention so go tell you the same thing,
Spot on!

One thing we dey for cryptocurrency market be say prediction or speculation no dey be exact, but d go give you clue how the market go dey move. I hail Igehhh for the chart him dey drop and e don make us to dey talk crypto wey be the main purpose for this forum.
Crypto prediction just be like betting. If person tell you say Manchester United go win Arsenal with 3goals to 1. Na better clue the person give, e no come mean say make you go play correct score 3: 1. You fit play over 2.5, you fit play Man U win either half, you fit play BTS, you fit play HT over 0.5 all na correct bet.

Wetin we go need understand be say the major bull go happen when btc don half again, but before then make we dey careful dey invest or better still we go longterm with DCA.

Dis tin wey I yarn, ah fit yarn am without putting the foot wey dey above, but I just put the foto so dat anybody wey chuk eye for profile go believe say we dey yarn beta things for here unto btc discussion. I dey try use my small number 6.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛

The current pump will hit $23k and then fall back to $16k- $17k low. The bear is not over yet it's just starting. Buy
wisely.

Weti u tok na di truth oo. Na u be our Oracle 4 we 9ja now, wey dey predict crypto 4 us, but small still remain for di prediction to be completed. Yesterday when I checkam , di market been dey 21k and today I come check am again and I saw 22k. I come dey say weti Igehhh tok na true took. As u said earlier if anyone wan buy, buy now that di market dey down but bu

y it wisely, as it is said, di market go still go down therefore pipo wey want buy, buy am now or wait  the decrease of d market to the 16k, please before u buy, make sure you understand the next move of the market, or u contact Igehhh or Brainboss to to explain for you. Probably before the weekend the remaining 1% go enter making the total of 23k as it was predicted by Igehhh that the market go enta 23 before di year go end.

Haha, like I said before my prediction and analysis are for educational purposes and not financial advice, alwsy DYOR before confirmation,, the crypto market is not different from gambling market


The market was only $600 off from hiring $23k but there are still bullish sign all over. Patient.


My brother, wetin you go understand be say e dy impossible for anyone to master the market, you fit make one or two predictions and analysis here and there, but you no fit ever they completely certain say na this or that go happen, that is why you go always they hear say the market is unpredictable, even the people wey you mention so go tell you the same thing,
Spot on!
member
Activity: 742
Merit: 30
Wentin all men dey hope and pray for now na for the price to steady.
Na the prayer be dat oo make d market price de one place make boys know wetting to do next, because as e de be like dis, to invest go hard, but if d market don get stable price now we can buy as much as we can
Pages:
Jump to: