Pages:
Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 79. (Read 1020172 times)

hero member
Activity: 826
Merit: 562
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Me I no believe say if them employ ad-hoc workers to join inec staff full full say that one go say make dem dey rigg.

  Baba u dey right jars,how person wey dem just employ go get knowledge on how to rig election. INEC themselves na dem be the real riggers and na dem go even teach the new full staff how to rig election. Nigeria na paddy paddy government, even when election no go dey, employment dey go on underground. To work as INEC full staff no be here o bcos this our government know say na flexing work wey be once in awhile.
hero member
Activity: 2520
Merit: 624
Me I no believe say if them employ ad-hoc workers to join inec staff full full say that one go say make dem dey rigg. Rigging of election no be the matter of who dey fully employed or not after all Inec get staffs wey be notorious riggers. All the people wey don dey work with them since nko? I know of one Inec staff and I sabi him gist regarding Inec parole for election time. If dem go give youth for their full employment, make dem do am.

sr. member
Activity: 868
Merit: 383
Underestimate- nothing
Oboy eh, the way you copy quote the whole wall of text fear me o. I even dey think say na you be the original poster am. You sabi say, you nor need quote everythin before you drop your comments. Just copy the side wey you wan react to then, drop your comment. Do find the time to read through this important thread on Bitcointalk posting etiquette
Okay thanks brotherly make I go straight up make I go observe that link na make I go through am  learning everyday when I observe am finish I go learn from am once again thanks for the correction na why I like they here be that cause you go always learn make I enter that side.
hero member
Activity: 1036
Merit: 861
Livecasino.io
Oboy eh, the way you copy quote the whole wall of text fear me o. I even dey think say na you be the original poster am. You sabi say, you nor need quote everythin before you drop your comments. Just copy the side wey you wan react to then, drop your comment. Do find the time to read through this important thread on Bitcointalk posting etiquette
member
Activity: 854
Merit: 13

The current pump will hit $23k and then fall back to $16k- $17k low. The bear is not over yet it's just starting. Buy
wisely.

I do not think so, the bear is not yet over but it might (probability) not down drop  back to $16k or $17k because this is the month I was expecting it to backslide but irony is the resulting part. If the price survive $19k in this month then it will scale through $20+ from next month. But I was also told that the bear market is the best time to buy.

The best time to buy is when the market is stable, do not panic buy, the current low is not the dip yet, remember I called a $16k dip a few days ago when BTC was trading at $20k and it dropped to $18k and almost hit $17k before showing some bull signs yesterday, the markets are being manipulated, the bull will hit $23k and then fall back to its previous low before hitting $17k this month.

Yes bear market is an opportunity to buy but this is the worse bear we have seen in recent years and there is a possibility that not all the TOP altcoin will survive it.

We could see a little bear by February next year from my own calculation but I could be wrong.
I no know watin you dey even said, the way wen market dey behave na him you dey  encourage person make dey buy dip dip, he never long wen luna teach people lessons when people take the advantage of dip wen com result to suicide.
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.

Nigerian job employments through selection or recruitment are free and fair. And one thing I came to understand in INEC is that, election has come to stay as a democratic state like Nigeria. Therefore, they should permanent the recruited staff to reduce unemployed youths in the country instead of using them and dumped them after the election to suffer and hustle again. Most time before the election ends some staff have already finished their allawee (salary). For those pipo wey dey go for di recruiment, na abeg we dey beg, make una do well, u know how we don suffer 4 di kwantri. No compromise, no bribery, and no fear.
I see reason with watin you dey try talk. The only matter for hear be say, after the election, watin go con be d job way dem go dey do?
Yes, them need job and them find temporal job as advocate staff to INEC and na normal thing way dey sup for even companies too. Everybody no fit be permanent staff finish. So, that one no too bad and no be typical use and dump, na just contract way get expiring date.
Where the wahala con dey for we government be say, them no dey create employment opportunities. Na watin for help pass and from there, due to competition, we fit dey produce export standard goods and generate revenue to support the inflation way dey worry the country.

Wetin you talk dey for book, for economics e get wetin dem dey call "seasonal employment ". People wey go ahamadum go relate wella. If you permanent everyone one and election finish, wetin dem go dey do for another 3 to 4 years. Even if state elections dey deh, e no go need all employees to work.

Make government try other ways to employ people, maybe the N power, make them try refine it and make it permanent for truly unemployed youths, e go make sense. Weda permanent or rotational but make e be say employment dey.
sr. member
Activity: 868
Merit: 383
Underestimate- nothing
Snip
you for done get plenty knowledge when it comes to this election matter me self go like run make i get the experience to oh i go check the application make i see how e go be , i no say mangu mangu go they because most of this aspirant go wan do anything to win i pray make inec  install  monitoring devices to see say everything they go well , come to look at villages nko they no to get enough idea about waiting they happen for wee country so , enlightenment no go bad as inec staff.  
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

The current pump will hit $23k and then fall back to $16k- $17k low. The bear is not over yet it's just starting. Buy
wisely.

I do not think so, the bear is not yet over but it might (probability) not down drop  back to $16k or $17k because this is the month I was expecting it to backslide but irony is the resulting part. If the price survive $19k in this month then it will scale through $20+ from next month. But I was also told that the bear market is the best time to buy.

The best time to buy is when the market is stable, do not panic buy, the current low is not the dip yet, remember I called a $16k dip a few days ago when BTC was trading at $20k and it dropped to $18k and almost hit $17k before showing some bull signs yesterday, the markets are being manipulated, the bull will hit $23k and then fall back to its previous low before hitting $17k this month.

Yes bear market is an opportunity to buy but this is the worse bear we have seen in recent years and there is a possibility that not all the TOP altcoin will survive it.

We could see a little bear by February next year from my own calculation but I could be wrong.

Na wetin make me no fit tell pesin to invest in new projects bicus 2017 bear market really show us sheggae base on say some of dem kukuma from dia run and never appears til today. So wetin me go tell any of us here na to settle down watch de market sell wen e go up and wait till e dip back to $18k or $17k.
Na so we carry hold dat year thinking say de market go rise back before we know ETH show us road to de village, e for say Oluwa no join us we for don kpai for de industry.
legendary
Activity: 1022
Merit: 1341

Yes bear market is an opportunity to buy but this is the worse bear we have seen in recent years and there is a possibility that not all the TOP altcoin will survive it.

We could see a little bear by February next year from my own calculation but I could be wrong.

I really like this your analysis. These are the kind of discussion I love here. So which time u come think say di bear market go end?  Yesterday wen I saw di dip I come dey Powe (Happy), I dey pray say make di 23$ wey u tok stay till next month.

Weti u took na true oo. Everyone be wise about di bear market becoz if you buy bitcoin in dis bear market nd di markt come dey come down well well below ur expectations nd u come need cash seriously at time, oboy dat kind thin e no go gud at tol. So once again be wise.
member
Activity: 756
Merit: 30
Therefore, they should permanent the recruited staff to reduce unemployed youths in the country instead of using them and dumped them after the election to suffer and hustle again.
Oga boss this idea no follow abeg. Rigging of election results go choke if dem permanent ad-hoc officers. E better make e be temporary like this. They should find another way to employ youths but allowing same people to handle election year in year out is a NO NO for me.
Quote
weti I wan ask is dat, pesen fit vote 4 him polling unit?
Wait oooo na me no understand this question abi na the question dey confusing? 🤔
If you no fit vote for your polling unit, where you for vote? Abeg make the question dey clear.
hero member
Activity: 798
Merit: 635
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
I see reason with watin you dey try talk. The only matter for hear be say, after the election, watin go con be d job way dem go dey do?
Yes, them need job and them find temporal job as advocate staff to INEC and na normal thing way dey sup for even companies too. Everybody no fit be permanent staff finish. So, that one no too bad and no be typical use and dump, na just contract way get expiring date.
Where the wahala con dey for we government be say, them no dey create employment opportunities. Na watin for help pass and from there, due to competition, we fit dey produce export standard goods and generate revenue to support the inflation way dey worry the country.
Work hard for the country now, any opportunity wey person see make e grab am. The ad hoc staff na part-time work wey everybody sabi, dem mind no go dey foram like say na good job. Just like say person get small opportunity go hustle, e dey happen. The issue there be say almost all the people dem go collect na leg, all the advert wey them dey do na formality.

Adding to your point, Bitcoin is basically closing the bottom at $20k again and we have the major signal of Hash Ribbon falling into a place where there's a BUY Signal For BITCOIN or the Crypto Market and by looking at the Chart in a bigger picture, $20k or $17k might not be the bottom but it's relatively good value to Buy into Bitcoin or the Market. So Bitcoin at $20k or Below is Ok for Dollar Cost Averaging. Because, Investors are not like Traders, they can't find the Exact Bottom atimes so DCA is Recommended. ADYOR!

The current pump will hit $23k and then fall back to $16k- $17k low. The bear is not over yet it's just starting. Buy
wisely.
I like this! My people are better speculators than the ones I've read outside this section. It is good not to be a blind trader due to the current market reality, which is why I admit that the present short-term trend is bullish, while the long-term trend remains bearish. And yes, it is possible it hits $23k but my immediate target is at $21825.98. It is when that level breaks successful that I could be sure of an extended target of $25208.78 (August peak)

staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛

The current pump will hit $23k and then fall back to $16k- $17k low. The bear is not over yet it's just starting. Buy
wisely.

I do not think so, the bear is not yet over but it might (probability) not down drop  back to $16k or $17k because this is the month I was expecting it to backslide but irony is the resulting part. If the price survive $19k in this month then it will scale through $20+ from next month. But I was also told that the bear market is the best time to buy.

The best time to buy is when the market is stable, do not panic buy, the current low is not the dip yet, remember I called a $16k dip a few days ago when BTC was trading at $20k and it dropped to $18k and almost hit $17k before showing some bull signs yesterday, the markets are being manipulated, the bull will hit $23k and then fall back to its previous low before hitting $17k this month.

Yes bear market is an opportunity to buy but this is the worse bear we have seen in recent years and there is a possibility that not all the TOP altcoin will survive it.

We could see a little bear by February next year from my own calculation but I could be wrong.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!

The current pump will hit $23k and then fall back to $16k- $17k low. The bear is not over yet it's just starting. Buy
wisely.

I do not think so, the bear is not yet over but it might (probability) not down drop  back to $16k or $17k because this is the month I was expecting it to backslide but irony is the resulting part. If the price survive $19k in this month then it will scale through $20+ from next month. But I was also told that the bear market is the best time to buy.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
I don't have a topic on cryptocurrency and haven't created one since the bear market, but I can tell you that the bottom of the dip is still close and now is not the time to buy. Bitcoin will still do $16k after the next $23k, and $16k will be the bottom once it breaks through the $19k resistance again.
Do not buy until Bitcoin recovers in November, and don't expect a bull run this year; it will most likely occur in 2023.
Adding to your point, Bitcoin is basically closing the bottom at $20k again and we have the major signal of Hash Ribbon falling into a place where there's a BUY Signal For BITCOIN or the Crypto Market and by looking at the Chart in a bigger picture, $20k or $17k might not be the bottom but it's relatively good value to Buy into Bitcoin or the Market. So Bitcoin at $20k or Below is Ok for Dollar Cost Averaging. Because, Investors are not like Traders, they can't find the Exact Bottom atimes so DCA is Recommended. ADYOR!

The current pump will hit $23k and then fall back to $16k- $17k low. The bear is not over yet it's just starting. Buy
wisely.
legendary
Activity: 1554
Merit: 1139

Nigerian job employments through selection or recruitment are free and fair. And one thing I came to understand in INEC is that, election has come to stay as a democratic state like Nigeria. Therefore, they should permanent the recruited staff to reduce unemployed youths in the country instead of using them and dumped them after the election to suffer and hustle again. Most time before the election ends some staff have already finished their allawee (salary). For those pipo wey dey go for di recruiment, na abeg we dey beg, make una do well, u know how we don suffer 4 di kwantri. No compromise, no bribery, and no fear.
I see reason with watin you dey try talk. The only matter for hear be say, after the election, watin go con be d job way dem go dey do?
Yes, them need job and them find temporal job as advocate staff to INEC and na normal thing way dey sup for even companies too. Everybody no fit be permanent staff finish. So, that one no too bad and no be typical use and dump, na just contract way get expiring date.
Where the wahala con dey for we government be say, them no dey create employment opportunities. Na watin for help pass and from there, due to competition, we fit dey produce export standard goods and generate revenue to support the inflation way dey worry the country.
member
Activity: 854
Merit: 13

     I need una prayers to help me upgrade to full member as the journey no easy.
Congrats my brother, I dey happy as I see you for this rank wen you dey so, I know he no dey easy but put more effort than before. Getting to full member will be easy for you. I dey pray make I see you in full member in the next 6 months. Once again congratulation.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!

This your particular talk wey I quoted be like say you dey try beg for merit which the forum dey frown eye for. Anyway, prayers alone no fit upgrade you, you gat to work hard. Na learn we dey all learn sha. We can do it  Grin

you talk the truth. That one na indirect begging bt na new comer e bi, he never undastand some di rules. I just thank God say na here he come dey tok am. Frankolala abeg pls go nd read di rules well. By di way, I dey see your hand work. You dey try. I also join odas to celebrate ur Ranking up to Member. the next rank na full member, dat one no be sweet wey u go leak like Jr and member. u go work harder.
member
Activity: 756
Merit: 30
  I need una prayers to help me upgrade to full member as the journey no easy.
Congratulations for the new rank wey you enter. I dey happy for you. I believe say you Don read plenty rules and regulations wey dey guide our activities for this forum. Oya try abide by those rules and you're free to go. For sure na with help of each other we dey grow but make we no abuse or misuse am. This your particular talk wey I quoted be like say you dey try beg for merit which the forum dey frown eye for. Anyway, prayers alone no fit upgrade you, you gat to work hard. Na learn we dey all learn sha. We can do it  Grin
sr. member
Activity: 2240
Merit: 270
SOL.BIOKRIPT.COM

I pray dey don’t discard dem afta d election don end. Becos I get friend too wey don do am before and dem no recruit any of dem, dey dumped dem and paid dem afta d election. D allowance no dey even do dem at all but as hustler you gatz just manage am like dat. D tin be say d recruitment sef na until u know person there wey go fit run am for you, if not nothing for you still oo. Dem dey use am dey get small cash out too for there, as dem no dey carry the number of people wey dey pay dem to recruit.
It is not wise decision to keep recruiting into a sector that works only in 4 years and stayed at home in majority of the years and earn. It will be wise to combine more sectors with similar period of work like the census etc. Creating jobs will cost government a lot money and policies, and Nigeria got a lot of fund for this but wont do anything on, they will need given out loans to small scale business, create enabling environment for foreign companies, create channels for daily jobs with pay etc

Jump to: