Pages:
Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 82. (Read 1020467 times)

legendary
Activity: 1414
Merit: 1104
Bitcoin Casino Est. 2013
Discussion: Nigeria, Binance in early-stage talks for crypto-friendly economic zone
 Sha any wisdom u wan throw for this matter above?.
Election wan reach, you go start to dey see say some things dem be talk before them dun dey draw leg back. I just dey wonder the sudden friendly attitude towards crypto? abi na today binance dey? Shey binance dey that year when dem frustrate people from crypto? abi na white elephant project dem just wan start to appease the youths knowing say we like crypto. If they are serious about doing better, Make dem first lift all the policies against crypto first before dem dey talk about crypto-friendly economic zone.
hero member
Activity: 2520
Merit: 624

Na time like this dey make person dey regret say him no get any start up or better coding skills to use launch one or two as I dey get feeling say blockchain job/business go soon dey very lucrative for this side for the world. Sha any wisdom u wan throw for this matter above?.

Make you no regret oo or any other person to regret because the time never dey late for such aspiration. We all know say time dey come when crypto business, trading and even bank crypto accounts go dey legal. We no go use this present government take judge as things dey go for the new world order because we sabi say we dey backwards miles away.

We also sabi say Nigeria get the crypto market no be small, not even for Africa but the world in general. I dey read through the link, e no surprise me say we get 22 million active crypto owners, that na big market already.

Bros I believe say if we get young men for government, I tell you crypto go blow, com 2023 things go begin change, so who start to learn things concerning blockchain go dey hammer well. Sometime for channels market news, some guy dey even analyse crypto coins me too surprise say channels fit get someone like that. Crypto na big market I tell you.

Talking about young men for government, if people like Isa Ali Pantami, the Federal Minister of Communications and Digital Economy of Nigeria dey get more young blood to support ideas. The guy self no allow government increase incessantly the telephone call rate.
hero member
Activity: 952
Merit: 742
Discussion: Nigeria, Binance in early-stage talks for crypto-friendly economic zone

Quote
The proposed partnership aims to build a crypto-friendly digital city similar to the virtual free zone in Dubai. The Nigerian government has held a preliminary meeting with crypto exchange Binance to potentially establish a special economic zone aimed at supporting crypto and blockchain-related businesses.

According to a Sept. 2 post from the Nigeria Export Processing Zones Authority (NEPZA), the authority has held preliminary talks with Binance and technology infrastructure company Talent City to discuss the proposed digital city, referred to as a “Virtual Free Zone.”

More details; https://cointelegraph.com/news/nigeria-binance-in-early-stage-talks-for-crypto-friendly-economic-zone

Una weldone oh, no vex say another topic dey start immediately after the update above but I no fit see this update, I no alert my people. Wetin dis country actually want abeg. One day dem dey spoil people mind concerning cryptocurency (Bitcoin) and the very next day, dem go dey open hand dey welcome crypto related businesses. The government dey confused or wetin. Okay I just here say dem wan welcome that update wey dey above. This one go succeed? Abi d government just dey find everything possibly to please the youth so them go dey their side or wetin dey sup abeg because me I dun confused.
Nigerian government they very selfish boss, imagine na them talk say them no want anything Bitcoin or crypto related issues but now them wan gree accept this offer and e dey crypto related too.
One thin I analyse 4 here be say; the government they after wetting Binance go give them meaning them they reason the kind money wey this people go generate so that they go get their own share. And again them wan use us(youths) as them see say we they show interest in cryptocurrency, make this current government agree so that we fit vote for them
Anything is possible for Nija, make we just they very smart and await their response. We are ready to change this Nation💪💪💪
legendary
Activity: 2380
Merit: 4265
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
Discussion: Nigeria, Binance in early-stage talks for crypto-friendly economic zone

Quote
The proposed partnership aims to build a crypto-friendly digital city similar to the virtual free zone in Dubai. The Nigerian government has held a preliminary meeting with crypto exchange Binance to potentially establish a special economic zone aimed at supporting crypto and blockchain-related businesses.

According to a Sept. 2 post from the Nigeria Export Processing Zones Authority (NEPZA), the authority has held preliminary talks with Binance and technology infrastructure company Talent City to discuss the proposed digital city, referred to as a “Virtual Free Zone.”

More details; https://cointelegraph.com/news/nigeria-binance-in-early-stage-talks-for-crypto-friendly-economic-zone

Una weldone oh, no vex say another topic dey start immediately after the update above but I no fit see this update, I no alert my people. Wetin dis country actually want abeg. One day dem dey spoil people mind concerning cryptocurency (Bitcoin) and the very next day, dem go dey open hand dey welcome crypto related businesses. The government dey confused or wetin. Okay I just here say dem wan welcome that update wey dey above. This one go succeed? Abi d government just dey find everything possibly to please the youth so them go dey their side or wetin dey sup abeg because me I dun confused.

Na time like this dey make person dey regret say him no get any start up or better coding skills to use launch one or two as I dey get feeling say blockchain job/business go soon dey very lucrative for this side for the world. Sha any wisdom u wan throw for this matter above?.
member
Activity: 854
Merit: 13
NIGERIAN LOCAL BOARD THREAD ACTIVITY UPDATE FOR AUGUST. 2022.

Happy New Month my people, as we don enter EMBER months jejely without wahala, we need to thankGod first and again we need to see how we perform for here last month.

As usual, I copy the data wey I use for this post for igehhh thread for Meta https://bitcointalksearch.org/topic/m.57824603

Top 30 active users May 2022
Code:
1. Agbe [23]
2. Adbitco [21]
3. Gozie51 [19]
4. Wiwo [19]
5. uchegod-21 [19]
6. Davidvictorson [16]
7. Yawa2020 [16]
8. Coyster [13]
9. Mate2237 [13]
10. Cryptomultiplier [10]
11. CryptopreneurBrainboss [10]
12. Hyphen(-) [10]
13. Mpamaegbu [10]
14. igehhh [10]
15. Mr.right85 [9]
16. Asiska02 [8]
17. GiftedMAN [8]
18. Rruchi man [8]
19. Marykeller [7]
20. RockBell [7]
21. Smartvirus [7]
22. Cantsay [6]
23. Frankolala [6]
24. Kvngdan [6]
25. Maestro75 [6]
26. Oluwa-btc [6]
27. Anguwa [5]
28. BIT-BENDER [5]
29. Leo [5]
30. Charles-Tim [4]


Comments/Observations
  • Agbe the merit rascal don top the activity leader board for last month wey be August. For him to dey there no surprise me because him be guy wey dey put efforts for the forum. Congratulations Agbe.
  • Adbitco come close mark Agbe for the top, him been do alot of work for last month and na same last month him enter the prestigious Hero Member.  You go well senior man.
  • Our last winner Gozie51 no too go far, as him no meet up for 1st position this time and second position too hot, him come go to 3rd position go drag with Uchegod-21 and Wiwo. And these 3 men dey for 3rd with 19 posts.
  • As the table be now, everybody face show wella, if you no see your name for the top 30 list, just know say you no contribute anything for last month for here.
  • Oga Mpamaegbu been try to carry first make e for fit chop money wey dem promise him Grin but e later come give up. But him really perform well this time around. Him self don nearly pass igehhh and CryptopreneurBrainboss
  • New names don flood the list, people like Anguwa,  Leo, Cantsay,  kvngdan, Asiska01, RockBell and Frank Frankola.  All una try wella, keep it up
  • I just dey find Maestro75 name since, him don slide wella to bottom.  Wetin happen? No be there you deh dey. Finally...kikiki, Charles-Tim close the door for us. What an irony? But you still make sense, we never forget history


N/B:
As some snr men for here like Coyster, BIT-BENDER, igehhh  and others don talk, make we dey try keep here clean. Na the only thread we get be this. No multi post, comment only when you get good thing to add, no because of activity post carelessly. As we don deh grow, forum people go dey come here to observe us. Make we behave and dey on guard always.

Agbe abeg comment for this post for your merit. Congrats.
You promise to reward 1st to 3rd. How you go doam? Three people don carry 3rd.

ONE LOVE MY PEOPLE
Congratulations to the top 30 active members, na this go motive me make I enter the month wen we dey so. I go dey hapi if I come see myself inside this peple. Once again congratulation, I dey salute who na.
member
Activity: 742
Merit: 30

  • New names don flood the list, people like Anguwa,  Leo, Cantsay,  kvngdan, Asiska01, RockBell and Frank Frankola.  All una try wella, keep it up

I they happy wella as my name show for dis month, e don Tey wey pesin no de show face for here, but as e de be now, we go de try our best make we de contribute to wetting de happen for our one and only Nija Thread. Thank sir uchegod-21 as u take ur time draft dis list, I hope say we self go our self 4 d top of d list one day.
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.
NIGERIAN LOCAL BOARD THREAD ACTIVITY UPDATE FOR AUGUST. 2022.

Happy New Month my people, as we don enter EMBER months jejely without wahala, we need to thankGod first and again we need to see how we perform for here last month.

As usual, I copy the data wey I use for this post for igehhh thread for Meta https://bitcointalksearch.org/topic/m.57824603

Top 30 active users August, 2022
Code:
1. Agbe [23]
2. Adbitco [21]
3. Gozie51 [19]
4. Wiwo [19]
5. uchegod-21 [19]
6. Davidvictorson [16]
7. Yawa2020 [16]
8. Coyster [13]
9. Mate2237 [13]
10. Cryptomultiplier [10]
11. CryptopreneurBrainboss [10]
12. Hyphen(-) [10]
13. Mpamaegbu [10]
14. igehhh [10]
15. Mr.right85 [9]
16. Asiska02 [8]
17. GiftedMAN [8]
18. Rruchi man [8]
19. Marykeller [7]
20. RockBell [7]
21. Smartvirus [7]
22. Cantsay [6]
23. Frankolala [6]
24. Kvngdan [6]
25. Maestro75 [6]
26. Oluwa-btc [6]
27. Anguwa [5]
28. BIT-BENDER [5]
29. Leo [5]
30. Charles-Tim [4]


Comments/Observations
  • Agbe the merit rascal don top the activity leader board for last month wey be August. For him to dey there no surprise me because him be guy wey dey put efforts for the forum. Congratulations Agbe.
  • Adbitco come close mark Agbe for the top, him been do alot of work for last month and na same last month him enter the prestigious Hero Member.  You go well senior man.
  • Our last winner Gozie51 no too go far, as him no meet up for 1st position this time and second position too hot, him come go to 3rd position go drag with Uchegod-21 and Wiwo. And these 3 men dey for 3rd with 19 posts.
  • As the table be now, everybody face show wella, if you no see your name for the top 30 list, just know say you no contribute anything for last month for here.
  • Oga Mpamaegbu been try to carry first make e for fit chop money wey dem promise him Grin but e later come give up. But him really perform well this time around. Him self don nearly pass igehhh and CryptopreneurBrainboss
  • New names don flood the list, people like Anguwa,  Leo, Cantsay,  kvngdan, Asiska01, RockBell and Frank Frankola.  All una try wella, keep it up
  • I just dey find Maestro75 name since, him don slide wella to bottom.  Wetin happen? No be there you deh dey. Finally...kikiki, Charles-Tim close the door for us. What an irony? But you still make sense, we never forget history


N/B:
As some snr men for here like Coyster, BIT-BENDER, igehhh  and others don talk, make we dey try keep here clean. Na the only thread we get be this. No multi post, comment only when you get good thing to add, no because of activity post carelessly. As we don deh grow, forum people go dey come here to observe us. Make we behave and dey on guard always.

Agbe abeg comment for this post for your merit. Congrats.
You promise to reward 1st to 3rd. How you go doam? Three people don carry 3rd.

ONE LOVE MY PEOPLE
hero member
Activity: 2520
Merit: 624
It's a very solid project, and it always rises when the market turns green.

Na normal thing say no matter d coins, if btc drop then e go still show for altcoins side. Na Bitcoin dey rule the market no matter the coin.


His strategy is hope despite the evidence right in front of him. I hope say him nor go cry sha


Na only deaf person you go tell say you go kill am him go still dey stay look you. This your friend never sabi say crypto no be him friend and say even $5k value worth of coins for wallet dey even turn into $350 during bear. For my own side oo except I no realize say na bear dey come, I go seller for up and wait to rebuy when e don dey down for beta gain.
legendary
Activity: 2058
Merit: 1270
Play Poker on Telegram
I understand that accumulating during a bull market is a good strategy for a long-term holder, but I'd say now is not the best time to buy those cheap altcoins.
Na now wey i don understand you, we bin they talk different things, i bin think say na bitcoin you they talk about, so i come they wonder why you go talk say make person no buy Bitcoin now, because like this sev as Bitcoin drop so, na better time to accumulate more for small money; but as na altcoins you they talk about, then you are correct, now no be good time to buy altcoins, if person wan accumulate altcoins no be even for this bear period, because you fit buy altcoins wey no go even survive the bear market, the coin go come turn person to bagholder; but abeg if you be investor wey they only buy Bitcoin, now na good time to they buy more.
hero member
Activity: 1036
Merit: 861
Livecasino.io
I understand that accumulating during a bull market is a good strategy for a long-term holder, but I'd say now is not the best time to buy those cheap altcoins. They may appear to be very cheap, but imagine buying at $ 0.5 and it drops to $0.09 or even less in the next few days? As long as bitcoin shows no signs of recovery and the chart points to a $16,000 drop, I'd say hold!! When Bitcoin recovers, I will begin accumulating.

Well this bear market don show us shege, charts don pour us for gutter plenty times.
Thank you Igehh for this piece of advice. You just answered the question I asked a friend some hours ago. According to him, he said he is estimating to get at least 20k cra before the next bull run. And maybe 10k hermes. He went further to say that Cra rose to almost 3 dollars before the whole falling thing. It's a very solid project, and it always rises when the market turns green. His strategy is hope despite the evidence right in front of him. I hope say him nor go cry sha
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛

Do not buy until Bitcoin recovers in November, and don't expect a bull run this year; it will most likely occur in 2023.

I believe this also say we fit no get bull this year but during that ending you fit still see some volatility because say that na mber month many buying things go dey happen and withdrawals fit cause certain shake up. I dey expect that bull for 2023 seriousnessly and that one suppose take us to another halving.

Also anticipating!

Do not buy until Bitcoin recovers in November, and don't expect a bull run this year; it will most likely occur in 2023.
Is that really a wise strategy my bro? I mean, if one is a long term hodler and the coins they are accumulating now is for the long term, then definitely buying during the dip is actually the best way to go about things; since you believe Bitcoin is still going to drop further, to eventually rise back up/start another bull run/set another ATH in the long period; that can only mean now presents an opportunity to accumulate more when the price is cheaper, waiting for it to recover or start to rise again before you buy is not the best thing to do. Imo it is much better to accumulate it when you can do it for a 'cheap' price, except of course for people who are short term investors, those are the sort of investors that your advice suits.
I understand that accumulating during a bull market is a good strategy for a long-term holder, but I'd say now is not the best time to buy those cheap altcoins. They may appear to be very cheap, but imagine buying at $ 0.5 and it drops to $0.09 or even less in the next few days? As long as bitcoin shows no signs of recovery and the chart points to a $16,000 drop, I'd say hold!! When Bitcoin recovers, I will begin accumulating.

Well this bear market don show us shege, charts don pour us for gutter plenty times.

legendary
Activity: 2058
Merit: 1270
Play Poker on Telegram
Do not buy until Bitcoin recovers in November, and don't expect a bull run this year; it will most likely occur in 2023.
Is that really a wise strategy my bro? I mean, if one is a long term hodler and the coins they are accumulating now is for the long term, then definitely buying during the dip is actually the best way to go about things; since you believe Bitcoin is still going to drop further, to eventually rise back up/start another bull run/set another ATH in the long period; that can only mean now presents an opportunity to accumulate more when the price is cheaper, waiting for it to recover or start to rise again before you buy is not the best thing to do. Imo it is much better to accumulate it when you can do it for a 'cheap' price, except of course for people who are short term investors, those are the sort of investors that your advice suits.
hero member
Activity: 2520
Merit: 624

Do not buy until Bitcoin recovers in November, and don't expect a bull run this year; it will most likely occur in 2023.


I believe this also say we fit no get bull this year but during that ending you fit still see some volatility because say that na mber month many buying things go dey happen and withdrawals fit cause certain shake up. I dey expect that bull for 2023 seriousnessly and that one suppose take us to another halving.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛

And there is something else I've noticed, those of us who aren't here for genuine discussion and are only looking for activities should stop, we will have activities but not in a shabby way, this thread is monitored each month, and I post our weekly activities here.. 

Abeg make we no cast this small thing we dey manage for here e don tey I receive negative information about Nigerians for my inbox as compared to last year. We are all experienced now and the rate of plagiarism and other sort of nonsense don stop too. Abeg we want our topics to be more on Crypto and Politics because you can not talk about Nigeria and not talk about politics BUT bring a good discussion to the floor and let's tackle it together. Una welldone.
Igehhh u r very gud in crypto so bring some topic den we can learn 4rom dere. I don talk dis dis b4. Political discussions 2 dey bring argument, I no 2 like am again. Bcos everybody kno nd nobody wan 2 learn 4fom oda.

I don't have a topic on cryptocurrency and haven't created one since the bear market, but I can tell you that the bottom of the dip is still close and now is not the time to buy. Bitcoin will still do $16k after the next $23k, and $16k will be the bottom once it breaks through the $19k resistance again.

Do not buy until Bitcoin recovers in November, and don't expect a bull run this year; it will most likely occur in 2023.
hero member
Activity: 2520
Merit: 624

Anyone wey wan go Dubai for Tourist Visa: Must be above 40 years up, if you dey under 40 years, you are not allowed in United Arab Emirates (UAE). - FG Inform Nigerians.


Abeg make the government go find chair one place, no for poor dem dey show power to open mouth talk but if them fall inside you no go hear their mouth again. As ike ekweremadu dey rest for London prison since, himself go know say law na for everybody.

Sabi na as dem dey carry pepper wey dem suppose take arrange naija dey cause wey naija dey ja. How many Africans we dey even see for naija come live if no be boko haram people wey get mission here. Where we even see Ghana again not to even talk of Lebanon wey been full for naija before.

but now dat na me dey 1st how I go am?

My guy no but there, you go just exclude yourself and pure your holy keske.  Grin Nice one for coming top, me I no even expect say I go dey 1 - 5. We move, happy Sunday guys.

member
Activity: 756
Merit: 30
I no fit tok. I dey happy well well bcoz me I think say na me go dey no 1 4 dis kind place, nd I don promised say those pipo wey go take 1st - 3rd position I go Merit Dem but now dat na me dey 1st how I go am? I go still encourage d pipo wey take 2nd nd 3rd. We still need more pipo 2 come here nd discuss. d no neva dey encourage me. I dey thank dose pipo wey dey active. Thanks u all.
Lol... How about you bless from 2nd to 4th boss since na you dey top the list. I sha relent that last month but this month go dey different. Happy Sunday everyone! Who I go show up for him place make we chop Sunday rice  Grin
Nice job from @igehhh kudos!
legendary
Activity: 1022
Merit: 1341
Top 20 active users August 2022 extended.

Code:
1. Agbe [23]
2. Adbitco [21]
3. Gozie51 [19]
4. Wiwo [19]
5. uchegod-21 [19]
6. Davidvictorson [16]
7. Yawa2020 [16]
8. Coyster [13]
9. Mate2237 [13]
10. Cryptomultiplier [10]
11. CryptopreneurBrainboss [10]
12. Hyphen(-) [10]
13. Mpamaegbu [10]
14. igehhh [10]
15. Mr.right85 [9]
16. Asiska02 [8]
17. GiftedMAN [8]
18. Rruchi man [8]
19. Marykeller [7]
20. RockBell [7]
21. Smartvirus [7]
22. Cantsay [6]
23. Frankolala [6]
24. Kvngdan [6]
25. Maestro75 [6]
26. Oluwa-btc [6]
27. Anguwa [5]
28. BIT-BENDER [5]
29. Leo [5]
30. Charles-Tim [4]

I no fit tok. I dey happy well well bcoz me I no think say na me go dey no 1 4 dis kind place, nd I don promised say those pipo wey go take 1st - 3rd position I go Merit Dem but now dat na me dey 1st how I go am? I go still encourage d pipo wey take 2nd nd 3rd. We still need more pipo 2 come here nd discuss. d no neva dey encourage me. I dey thank dose pipo wey dey active. Thanks u all.
hero member
Activity: 910
Merit: 686
Base on the katakata(cultism) wey d happen for Dubai from Nigerians wey d live there.

Anyone wey wan go Dubai for Tourist Visa: Must be above 40 years up, if you dey under 40 years, you are not allowed in United Arab Emirates (UAE). - FG Inform Nigerians.

I no too dey surprise wit dis outcome. Ever since I see d video of d way dem our naija boys behave for there I no say dem go penalize all naija people. Even d innocent ones wey dey there were harassed as their Visa expire and dey neva get renew am bcos of slow processing renewal from our embassy, you nid know person or giv bribe before u go get am do ASAP. Dis one don affect all of us sha, especially dos wey get dream to go there. Dem say one beans spoil d rest. But I pray make dem reconsider soon and comot d ban from our naija.
legendary
Activity: 1414
Merit: 1104
Bitcoin Casino Est. 2013
Anyone wey wan go Dubai for Tourist Visa: Must be above 40 years up, if you dey under 40 years, you are not allowed in United Arab Emirates (UAE). - FG Inform Nigerians.
Omooo! e be like nigerians dun spoil that way as well, cos e be like na there be the tourist site for young yahoo boys, and maybe dem dey go there go over do pass other tourist. Anyhow sha, I believe say young Nigerians dem go find another location, Wahala for who never go dubia yet, na to wait till you turn 40years like this. The Nigerian government should invest more and make safer our tourist sites to fit dey attract these young individuals who want to go spend money in another country.
full member
Activity: 303
Merit: 136
Defend Bitcoin and its PoW: bitcoincleanup.com
A part of me wants to blame the whole hullabaloo going on with Nigerians in Dubai on the government, especially the leadership of the Ministry of Foreign Affairs and the Nigerian in Diaspora Commission. But for today, I won't. The average Nigeria has no sense of pride in being a Nigerian. Little wonder why Nigerians would drag themselves so low as to drag the country's name into muddy waters. Cultism outside the country is the most ludicrous thing one can ever hear of. It is simple-undocumented Nigerians who have no busy being in the country should be sent back home.
I concur with you senior man, seriously some Nigerians just dey drag us back. We they try solve internal problems here somepeople they oversee they spoil some things. Na so so ban we dey collect from different countries. The worst part be say na all Nigerians dem dey tag for all this shele. Sincerely before this country go better we self go change our mindset oh
Pages:
Jump to: