Pages:
Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 88. (Read 1020683 times)

hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.
I greet all the elders on this forum, una boy dey hail o, Ekale, inauni, ehihe oma. Glad to be here.

Oga Leo, e be like you wan set us up o...
You carry account wey start forum together with Satoshi enter come dey call people here elders. For here, elders no be by age o, na people wey don tey here gather experience be elders. So, you self na elder. Very big welcome and I believe say your ride here go go well.
I take style check your post history, e be like you dey post for areas wey no dey too visible for the forum. E go make sense to dey post were men go see you and send merit give you. Your name sef too sweet and e no suppose hard fly for the forum.
member
Activity: 579
Merit: 13
Are you kind to your neighbor? Think it through
I greet all the elders on this forum, una boy dey hail o, Ekale, inauni, ehihe oma. Glad to be here.

Welcome bro, e nice as you find us come here hehe. and una no need panic at all. Na all of us be elders. no forget to make contributions and share opinions too. one love
Leo
member
Activity: 620
Merit: 10
Trident Protocol | Simple «buy-hold-earn» system!
I greet all the elders on this forum, una boy dey hail o, Ekale, inauni, ehihe oma. Glad to be here.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!
(--)

For 9ja thins no dey easi ooo. u fit say na di yahoo bois and run's girls dey spoil thins 4 we kwantri. Bt me i go belivam like dat oo. na ou politicians nai dey cause all dis sakalawas. u kno say wen moni dey ur hand u go dey buy thins nd u no go price am bcos moni dey. naso di yahoo boys and runs girls dem dey do so do hustlers like us no come get value 4 di market.
member
Activity: 1540
Merit: 68
This Fani Kayode Self

             

After I read this post finish and the way Fani Kayode wey be confirm Nigerian Political Psychopath dey criticize PDP and NNPP northern tickets, I come dey tink say wetin him for dey call Tinubu now if him still remain for PDP. If we remember say Fani Kayode na PDP turned APC becos of belle since work no also dey. Our politicians no get any stand na so dem dey support where food dey come from.

Nothing de always surprise me for FFK, because na man weh de always speak from every angle of his mouth. No integrity, no principle, no shame, no humour; just feed him crumbs and watch him praise you to the end. Dude has fit himself perfectly to how OBJ described him in his book.
member
Activity: 756
Merit: 30
Since FFK bad mouth Buhari and Apc finish still come join the party, I stop to dey see sense for any thing wey come out from em mouth because I see am as person wey no get integrity at all.
No be only FFK dey on this table bros. This one touch all our politicians for this country. Them suppose to make law wey go make you lose your position if you jump from one party to another. I think with that our politicians go learn how to stay one place and maintain their integrity. Even the ones wey never jump from one party to another dey practice anti-party low key. Dem just dey tell us indirectly say they no care about us but they are after their own interest. We gat to wise up this time.
hero member
Activity: 1036
Merit: 861
Livecasino.io
Make I put mouth 4 dis talk. Politicians dey play prependal and premodial Politics, Di game of interest sef dey nd y Dem no dey stand 4 dia promise bi say na di masses nai cause dat one. Di money wey Dem dey spend give pipo dey hv 2 getam back 2 pay dat debt den anoda won bi say. Political sponsor (godfatherism), mostly in Bayelsa dis na di problem we dey face. Bayelsa State allocation is bigger Dan d total number of population. Bayelsa e get about #2m pipo den di money wey dey enta di state na #16+b tell me where dis Moni dey go. Na d catel dey sharam nai make wen election come Dem dey spend billions 2 bi elected. And di foolish youth go collectam. Di restoration team in Bayelsa na di main problem in we state.

Nai make if di pipo say dem no go collect Moni 4rom any Politicians nd vote without bribed den di so call politicians go reposition demselve. Di pipo dey cause everything

I believe say the person wey talk say politics na dirty game dey refer to Nigerian politics and politicians. Most of our politicians na political ashawos. Na just political prostitutions dem dey do. From FFK reach Umahi, reach the other one wey don dey run for president since I dey dem stop to dey sell N5 bread. But wait o, this same politics and politicians wey we dey bastardize some of us sef nor better pass them o. Common classrep, Faculty and SUG elections, we sabi how we take run am. So make we take am easy with all these bashing nor be we holy pass Grin.
legendary
Activity: 1022
Merit: 1341
Na d legit u dey talk so o. Politics na full tym game of interst nd na so u go dey see politicians no dey stand on der word, dem go talk somtin 4 one side and d nxt tin, dem don jump go wher dem feel say, e go favor dem. Na dat tym dem go fine one statemnt 2 use revise d talk.
Naija pple don tire 4 al dis kind tin. Our development con b d once way dey push us backward. E con b like say na d developmnt dey bring us suffering, abi na so e suppose be???
No naw, dat tym way pple dey jst leave politics 4 politician hands dem don pass. Evn if e no sure 4 d pple now, tym dey cum wen, we go dey reali decide our leaders nd wen dat tym cum, u go see say, politicians go dey do well. No b jst 2 dey share rice during political campaign.

Make I put mouth 4 dis talk. Politicians dey play prependal and premodial Politics, Di game of interest sef dey nd y Dem no dey stand 4 dia promise bi say na di masses nai cause dat one. Di money wey Dem dey spend give pipo dey hv 2 getam back 2 pay dat debt den anoda won bi say. Political sponsor (godfatherism), mostly in Bayelsa dis na di problem we dey face. Bayelsa State allocation is bigger Dan d total number of population. Bayelsa e get about #2m pipo den di money wey dey enta di state na #16+b tell me where dis Moni dey go. Na d catel dey sharam nai make wen election come Dem dey spend billions 2 bi elected. And di foolish youth go collectam. Di restoration team in Bayelsa na di main problem in we state.

Nai make if di pipo say dem no go collect Moni 4rom any Politicians nd vote without bribed den di so call politicians go reposition demselve. Di pipo dey cause everything
member
Activity: 74
Merit: 18
Our politicians no get any stand na so dem dey support where food dey come from.
Na business venture for many of them, game of interest. My joy na say those days when e be say many Nigerians go just dey follow blindly wetin these our politicians and people wey call themselves our leaders dey talk dun pass. These days, the majority know better than to trust most of these politicians especially the old ones.
Na d legit u dey talk so o. Politics na full tym game of interst nd na so u go dey see politicians no dey stand on der word, dem go talk somtin 4 one side and d nxt tin, dem don jump go wher dem feel say, e go favor dem. Na dat tym dem go fine one statemnt 2 use revise d talk.
Naija pple don tire 4 al dis kind tin. Our development con b d once way dey push us backward. E con b like say na d developmnt dey bring us suffering, abi na so e suppose be???
No naw, dat tym way pple dey jst leave politics 4 politician hands dem don pass. Evn if e no sure 4 d pple now, tym dey cum wen, we go dey reali decide our leaders nd wen dat tym cum, u go see say, politicians go dey do well. No b jst 2 dey share rice during political campaign.
Politics for this our kountry na for stomach infrastructure anywhere the money go come from make Dem just dey thief am. Them one finish the country but God no go let them
hero member
Activity: 1022
Merit: 673
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Our politicians no get any stand na so dem dey support where food dey come from.
Na business venture for many of them, game of interest. My joy na say those days when e be say many Nigerians go just dey follow blindly wetin these our politicians and people wey call themselves our leaders dey talk dun pass. These days, the majority know better than to trust most of these politicians especially the old ones.
Na d legit u dey talk so o. Politics na full tym game of interst nd na so u go dey see politicians no dey stand on der word, dem go talk somtin 4 one side and d nxt tin, dem don jump go wher dem feel say, e go favor dem. Na dat tym dem go fine one statemnt 2 use revise d talk.
Naija pple don tire 4 al dis kind tin. Our development con b d once way dey push us backward. E con b like say na d developmnt dey bring us suffering, abi na so e suppose be???
No naw, dat tym way pple dey jst leave politics 4 politician hands dem don pass. Evn if e no sure 4 d pple now, tym dey cum wen, we go dey reali decide our leaders nd wen dat tym cum, u go see say, politicians go dey do well. No b jst 2 dey share rice during political campaign.
legendary
Activity: 1414
Merit: 1104
Bitcoin Casino Est. 2013
Our politicians no get any stand na so dem dey support where food dey come from.
Na business venture for many of them, game of interest. My joy na say those days when e be say many Nigerians go just dey follow blindly wetin these our politicians and people wey call themselves our leaders dey talk dun pass. These days, the majority know better than to trust most of these politicians especially the old ones. I fit were possible, I for prefer say rule dey wey nor go dey allow all these our politicians dey jump from one party to another. Make e be say as you start your political career with one party, na that party you go dey until maybe the party collapse or merge with another one, if na so e be... some of this our yeye politicians and political activist for nor dey get two two mouth.
legendary
Activity: 2058
Merit: 1270
Play Poker on Telegram
Our politicians no get any stand na so dem dey support where food dey come from.
You can say that again mate, it has always been that way with Nigerian politicians, it is all about power and how they can stay relevant, remember how majority of PDP party members defected to APC immediately they (APC) won the presidential election back in 2015. You can hardly find a loyal politician in Nigeria, and that is prolly why our political system is the way it is, because whoever eventually emerges as a leader, either at the state or federal level becomes loyal only to their selfish desires and the desires of his present party and godfathers.

Having said that, next year na our turn to change things oh, as e be like this, all man don they ready themselves to take back this country from this men wey no wan gree make the country move forward; as the matter be now, we all know the right thing to do, and the right candidate to vote; if person no know, then the 'werey they disguise oh'.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!
There is no place like home, so on that note, I am here to officially announce that I got ranked as a Sr. Member yesterday, haven acquired the required merit due for the rank. And I am really grateful, because i know that wouldn't have been possible without the support from members of this board and the forum at large. I am really grateful, and I promise to offer my very best to the forum and humanity at all times.

Thank you... Thank you.. & Thank you..



CryptoHeadlineNews, I congratulate you for your new achievement. Everyone starts from childhood to adulthood. And today you have started from brand newbie, Newbie, Member, Full member and now Sr. Memeber... It is two level that is left for you to complete the forum ranking. Remember forum is not for child play...As others encouraged you to achieve this you also on your own encourage up coming users. Once again congrats.
hero member
Activity: 924
Merit: 600
Leo is resting.
After I read this post finish and the way Fani Kayode wey be confirm Nigerian Political Psychopath dey criticize PDP and NNPP northern tickets, I come dey tink say wetin him for dey call Tinubu now if him still remain for PDP. If we remember say Fani Kayode na PDP turned APC becos of belle since work no also dey. Our politicians no get any stand na so dem dey support where food dey come from.

Since FFK bad mouth Buhari and Apc finish still come join the party, I stop to dey see sense for any thing wey come out from em mouth because I see am as person wey no get integrity at all. For the talk wey em dey condemn PDP and NNPP for northern person wey dem give ticket, I see am like person wey no get beta thing to yarn because em never comot wetin dey em own party eye em come dey put mouth for wetin dey other people eyes. That man no feet mention tinubu name because if em tryam dem go comot food for em mouth for Eva.
hero member
Activity: 2520
Merit: 624
This Fani Kayode Self

             

After I read this post finish and the way Fani Kayode wey be confirm Nigerian Political Psychopath dey criticize PDP and NNPP northern tickets, I come dey tink say wetin him for dey call Tinubu now if him still remain for PDP. If we remember say Fani Kayode na PDP turned APC becos of belle since work no also dey. Our politicians no get any stand na so dem dey support where food dey come from.
member
Activity: 742
Merit: 30
There is no place like home, so on that note, I am here to officially announce that I got ranked as a Sr. Member yesterday, haven acquired the required merit due for the rank. And I am really grateful, because i know that wouldn't have been possible without the support from members of this board and the forum at large. I am really grateful, and I promise to offer my very best to the forum and humanity at all times.

Thank you... Thank you.. & Thank you..

Congratulations broda on your new achievement, I pray make this rank be the beginning of your achievement. Try and keep the good work wey u they do before by dropping good threads and offering great advice for us the junior once.
member
Activity: 756
Merit: 30
There is no place like home, so on that note, I am here to officially announce that I got ranked as a Sr. Member yesterday, haven acquired the required merit due for the rank. And I am really grateful, because i know that wouldn't have been possible without the support from members of this board and the forum at large. I am really grateful, and I promise to offer my very best to the forum and humanity at all times.

Thank you... Thank you.. & Thank you..


You're welcome brother! You Don come a long way and now be the time to enjoy the fruit of your hard labor. As our elders dey tell us always say hardwork dey pay, na the result be this. I dey happy for you and all of us cuz na win for all of us. Keep it up and no relent, na sky be the starting point.
legendary
Activity: 2058
Merit: 1270
Play Poker on Telegram
I don lap this forum since July 2021 but nothing come out for me and I believe say nah because my eye no really reach ground for the forum.
Welcome mate, i disagree, me i believe say the problem na the bounty section wey you go they since you join forum, nothing too good they for that side, if you stay there definitely you no go grow, the best thing na to leave that section enter other places wey make sense for our forum, if you do am like that, na so your knowledge go they increase and before you know it you sev go be constructive poster for the forum, check am na, people for here no even sabi you because you they post for bounty section, and many of us no they go that side.
Even as I Sabi my boss/name sake @cryptobrainboss, I only Sabi am say him be bounty manager, I no even know say him creat child boad like dis way they answer naija since 2019.
This isn't a child board bro, it is a (our) local thread, we are pushing to get our request for a local board approved by the admins, so it would be wonderful if you can contribute to the development of this thread, by being active and making quality/constructive posts here and around the forum.
hero member
Activity: 2520
Merit: 624

~snipe~


My guy I dey welcome and salute you on hw you las las com show for here with us. We all sabi say naija no stew but oluwa go still dey help him people, na so wey e be for bible. Him say him desire for us na for good and not for bad, so we go receive all his blessings, Amen. I belv say dis na ur project work but you no rily nid 2 bring am here, something fit happen for future wey you don forget say you don already put your leg for outside, u fit ask men wey don dey be4 you as e dey be, las las na jungle oo, shine shine bobo  Shocked oluwa no go shame us.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Top Crypto Casino


Congratulations baba, I don read and many good posts from you for the forum in fact I no dey pass your posts without me reading in detail sometimes I read them twice and this is because you dey always take time to make your posts educative and I dey always get updates from you, e sweet me to see say men Sr. Members table for this caband done increase as as e dey hot I encourage you to do more bro. Enjoy your new rank. I dey always thank God for the forum sake of say the forum done make me improve on many things, in fact I learned a lot from this forum pass real life sef. Always on guide bro.
Pages:
Jump to: