Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 223. (Read 1030740 times)

hero member
Activity: 2184
Merit: 798
Top Crypto Casino
Username: Nathrixxx
~Snipped

Nathrixxx, I want to join other members of our awesome community. Make sure say you follow wetin @Charles-Tim, @Upgrade00 and others talk so that you go fit get into a really good position in our community so that you go get access to plenty of opportunities wey go dey available in the near future. Also, don't forget to stay active for our community too as we actively discuss a variety of topics here and we all get one goal in mind - which is to get our very own local board. Until then, feel free to reach out to any of us.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
---snipped---
You are welcome to the forum, communicating in Pigin dey allowed on this local thread for ease of flow. These can help you to know more about this forum.

Unofficial list of (official) Bitcointalk.org rules, guidelines, FAQ
Merit & new rank requirements
Forum ranks/positions/badges (What do those shiny coins under my name mean?)
[Guide] How to Add image on Bitcoin Talk Post?

Not dey hesitate to ask question of anything you no know, no spam, no plagiarize, no copy/paste, if you copy/paste or plagiarize, make sure you include the link of the site you copied it from.
legendary
Activity: 2114
Merit: 2248
Playgram - The Telegram Casino
Welcome to the forum boss. E make sense as other Nigerians dey discover Bitcoin and this forum. Just pay attention to the rules of the forum and dey interact normal, you go get used to everything soon enough.

For other Nigerians, Incase you refer person to the forum and they no fit register, you fit show them this thread - https://bitcointalksearch.org/topic/m.57505657
They fit get whitelisted for free, but they go need prove say they be true new members, my own email dey there too.
full member
Activity: 140
Merit: 128
Username: Nathrixxx
Gender: Male
Country: Nigeria
Skills: Signature and Trading

Am so delighted haven come across a platform like this, versatile in information, education technology and business oriented forum, the most amazing thing is that it bring out the true professionalism embedded into projection, posting quality and constructively, earning and investing, informative and socialite unlike other forums and groups where abuse and irrelevant post are the order of the day.
hero member
Activity: 1288
Merit: 504
Like this eh, I don run go apply the next round way you post o, I go encourage other Nigerians way dey here to go do the same. Make we for dey collect dey go. You do well bro.
I applied last round but I no see result of the winning numbers at all make them dey try dey make the process transparent any which way I go still apply again try luck.
As I apply that day cef, na you been be th le last applicant na. I just say make I try how e be and focus on a number. Luckily for me, the number 43 just enter my head and e no gree commot. E shock me too o, because I try to think of another number or even run small plus and minus but, the 43 still remain for my head. Na so I con follow am too na, e con turn out to be my luck. E sweet for belle scatter.

Charles, if you wan run am, e no hard. Na nor.al Google form you go fill following that link way them post so. Just username, profile link and choose a number between 1-99 way person never take before. Just like that, you don enrole finish. If you win, the guy go pm you normally.  Ma so the matter just be for that level.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
legendary
Activity: 2380
Merit: 4265
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
i know i have met a brother here and i will be Glad to work with you as i have known you for long. only thing be say you no gree carry me along, show your brother man love make we survive together "Abeg cut soap so for me na" like this i dey roast for this place. But no see am say na worry i dey worry you oo.

Na hustle wey all dey hustle here oh as e dey hard you na so e dey hard me too. You think say I don reach the top, well d main challenge na how to remain for dat top as help wey for dey come normally no go dey again. Brother e no easy for anyone but with hustle we all dey strived. As you don come identify yourself and with time we begin dey see your quality contributions then wey go know how we go run am. Wida d painting for your account wetin you do?.

E snake sense, which means if anyone among us create new topic, the title go appear just like the one we dey see for your last post here. This means say if I post new topic, I go see the title while the main title is never affected. I get the explanation but I do not know how to do it. Like if I post new topic here, how the title go appear while the main title will not be affected? Or, only the moderator fit do ham like that?

I no dey like post pictures again if not I for give you visual explanation and you for understand am better but make I try write am and let me know if you get the point. If you preview your reply or used normal reply button wey go redirect you go where you go see all the options like bold, underlying, inputting picture etc. Just above there you go see subject space wey go write up starting with Re: Delete within dey there and write within you wan make e appeal as your subject titled and mata done set be dat.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
How u see dis suggestions?
E snake sense, which means if anyone among us create new topic, the title go appear just like the one we dey see for your last post here. This means say if I post new topic, I go see the title while the main title is never affected. I get the explanation but I do not know how to do it. Like if I post new topic here, how the title go appear while the main title will not be affected? Or, only the moderator fit do ham like that?
legendary
Activity: 2380
Merit: 4265
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
I applied last round but I no see result of the winning numbers at all make them dey try dey make the process transparent any which way I go still apply again try luck.
I read about this some weeks ago but I don forget about it, I just remember now but I no know how to join at all, I dey totally confused. Or maybe I no click on the right thread or there is need for playing bet at first.

Next time wey I participants, I no play bet oh and I believe nothing like that dey. You go just enter any numbers wey you feel go win based on wetin dey talk for their terms. I just checked belike dis round own don end so of you wan participants na to week on den make they open next round you collect number sharply.

I see some of our people don win, wetin d prize belike? E worth am like person fit buy fuel or recharge data use hold body. Also the claiming how e be, make person just highlight the whole matta make we understand am better.

Update: You see wetin I do for the reply title, if you get discussion wey you wan carry come the attention of the community you fit run your own like dat. Note say e no go affect main title thread but that wey we fit understand wetin we dey discussion currently. If you get new topic you just run am and people go reply follow make others understa say na the mata wey dey ground be dat. How u see dis suggestions?
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
I applied last round but I no see result of the winning numbers at all make them dey try dey make the process transparent any which way I go still apply again try luck.
I read about this some weeks ago but I don forget about it, I just remember now but I no know how to join at all, I dey totally confused. Or maybe I no click on the right thread or there is need for playing bet at first.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛

I throw salute give you, e good say you get this kind good skills maybe if you build your account well you fit dey do managerial work for here, na only for altcoin discussion I dey see you, I know say you be omoh naija since but I been dey wait make you come around thank God you did you try make men and you cap for telegram e get wet in we go chok mouth for.
 
Like this eh, I don run go apply the next round way you post o, I go encourage other Nigerians way dey here to go do the same. Make we for dey collect dey go. You do well bro.
I applied last round but I no see result of the winning numbers at all make them dey try dey make the process transparent any which way I go still apply again try luck.
hero member
Activity: 1288
Merit: 504
Snipe
You are highly welcome bro, and congratulations too, na im be the "information is power" wey people dey always talk, e sweet me for body well well when I see am say one of us here follow for the winners, I even happy more say the link I share for here no be in vain, at least, e produce one winner here and am really happy for you bro.

My little advice be say, if you no get anything important wey you need that chinkini money for, abeg, hold am ooh, no go sell am oo, BGL na very promising project ooh, that small $30 worth of BGL wey you win fit worth more than $30,000 dollars in the future, no go the reason am say the project dey very small now ooh, just keep the coins for your BGL wallet, find somewhere safe keep the private keys to the wallet, and totally forget about the coins for your wallet,

Here na the link for round 3 lucky draw https://bitcointalksearch.org/topic/--5349988
Ah, my bro, na you o. If no be you eh, I swear I no for jam this awoff way just enter my hand on a gold plata so. E shock me when I see the pm, even if no be ground prize i collect cef, the amount way come out for the awoff no bad. So as e be eh, na straight up hodling o, na there I dey on qltcoin matter. Make I see watin e go turn out to be in the next 2-3 years. Men don't wise now for the crypto matter, the idea na, if the money go lose, make all go but then, if e no go be like that, make the coin just dey with hope on profit. Na so e just be bro, nothing I wan carry money do way other small founds no go solve am.

Like this eh, I don run go apply the next round way you post o, I go encourage other Nigerians way dey here to go do the same. Make we for dey collect dey go. You do well bro.
hero member
Activity: 2184
Merit: 798
Top Crypto Casino
~Snipped
Ok back to the spending matta, which dey I just sit-down the calculated how much I don make from just posting on the forum I no add my other earning join like campaign management etc. Me self I surprised say I no get any of those money or know where dem go like if I been dey keep all ehh ahhhh I for don retire since na.

~Snipped

Omo. I been think say na just me this matter dey happen to. Before when nothing nothing dey, you go dey manage properly with not much problems other than the fact say you go dey wish say funds dey. But when funds finally dey, spending go make you no go fit keep track of money on even hold on to am for long because issues go just dey pop up anyhow. I believe say na because when funds come, our standard of living go increase and those those we no fit get before, we go get am. But I dey try see if I fit dey track ny spendings, e go help me learn where funds dey go and from there, I go try dey discipline myself.

We never even talk of investing or trading wey dey also take our funds away.

The goal na to make money faster than how we dey spend am.
hero member
Activity: 854
Merit: 506

My brother!!!!!

Username: Kryptokings
Gender: Male
Country and state of Resident: Nigeria/Port Harcourt
LGA: ONELGA

I m really happy to be among the forum and i have gained lot of experience here, as the case may be i m good in creating google form, spreadsheet and any kind of response form. I track members who are cheating in the forum mostly at the bounty sections.

i know i have met a brother here and i will be Glad to work with you as i have known you for long. only thing be say you no gree carry me along, show your brother man love make we survive together "Abeg cut soap so for me na" like this i dey roast for this place. But no see am say na worry i dey worry you oo.
Omo, na so we get men them for here! No be chaise o. Where you chuck head since na, way be say, person no dey even observe say man like you na omo naija. Paddy, you dey very welcome to this our small corner way we dey manage. No worry, now cef eh, we no dey fine the soap again. Even the foam cef way from the strong hands men them, the one way be say, as them baff, e gum for bathroom wall, only that one cef eh, e go wash you clean. You know this matters na,,, eh hehe, na so e just be. The only thing be say, you go try make your face no scares for here. You na strong hands so, you fit still drop me small foam o. Eheh, we dey together no be chaise. You dey very welcomed.

No worry bro any how e be we go survive for the industry but make we just try keep our hands clean unto say our name for the industry no go well at all so we go avoid anything wey go stain us or put spot for our body say make them no come label us say na them, everywhere dem dey behave desame. only do legit hustle o, no carry street walker enter here oo so dat dem no go vex flush us from dis place we dey try to carry survive. like this now here done rilly make me happi for life oo.
so na beg i dey every bodi way from 9ja say make we maintain the good work here forget everi everi.
if you get work carry your brother along so dat him too go chop any how any how everi bodi get family so our mama them too go also chop for house.

i come in peace and na only me walker come
legendary
Activity: 1554
Merit: 1139

My brother!!!!!

Username: Kryptokings
Gender: Male
Country and state of Resident: Nigeria/Port Harcourt
LGA: ONELGA

I m really happy to be among the forum and i have gained lot of experience here, as the case may be i m good in creating google form, spreadsheet and any kind of response form. I track members who are cheating in the forum mostly at the bounty sections.

i know i have met a brother here and i will be Glad to work with you as i have known you for long. only thing be say you no gree carry me along, show your brother man love make we survive together "Abeg cut soap so for me na" like this i dey roast for this place. But no see am say na worry i dey worry you oo.
Omo, na so we get men them for here! No be chaise o. Where you chuck head since na, way be say, person no dey even observe say man like you na omo naija. Paddy, you dey very welcome to this our small corner way we dey manage. No worry, now cef eh, we no dey fine the soap again. Even the foam cef way from the strong hands men them, the one way be say, as them baff, e gum for bathroom wall, only that one cef eh, e go wash you clean. You know this matters na,,, eh hehe, na so e just be. The only thing be say, you go try make your face no scares for here. You na strong hands so, you fit still drop me small foam o. Eheh, we dey together no be chaise. You dey very welcomed.
hero member
Activity: 854
Merit: 506
Username: CryptopreneurBrainboss
Gender: Male
Country and state of resident: Nigeria/Port Harcourt
Skills: Signature, Bounty, Community and Customer service management.

My experience so far on this forum is great, I have come to understand if you follow forum rules you'll be fine and when it comes to merits just keep on producing quality post in the best way you can and in no time the merits will start coming in their numbers.

Hoping to hear from you guys soon.

My brother!!!!!

Username: Kryptokings
Gender: Male
Country and state of Resident: Nigeria/Port Harcourt


I m really happy to be among the forum and i have gained lot of experience here, as the case may be i m good in creating google form, spreadsheet and any kind of response form. I track members who are cheating in the forum mostly at the bounty sections.

i know i have met a brother here and i will be Glad to work with you as i have known you for long. only thing be say you no gree carry me along, show your brother man love make we survive together "Abeg cut soap so for me na" like this i dey roast for this place. But no see am say na worry i dey worry you oo.
legendary
Activity: 1414
Merit: 1104
Bitcoin Casino Est. 2013


Dat Reno talk nor miss road at all!

Reno just wan talk normally make e nor be like say e nor follow talk for the burial matter. If na only me sef, i nor dey too reason all this activist sometimes because some of them dey get political ambition for mind, dem go just dey form like say na there sense plenty pass untill dey finally enter power.

Normally e nor know say the money wey dem dey borrow na sake of say dem wan still chop am too, e nor get who nor know our politicians doings, because nobody fit tell me say money nor dey Nigeria, na big lie be that.

Our politicians own nor good at all, e better make everybody just focus dey plan e life because dem nor get one Nigerian person for mind to help other than their selves, family and friends.
legendary
Activity: 2380
Merit: 1082
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
And guys, also check this thread out, https://bitcointalksearch.org/topic/end-round2-weekly-bitgesell-bgl-4-prizes-5-15-30-50-july-18-5348853

place your bet now, just 2 days left for the final draw, cost absolutely nothing to bet.

2 important rules are

1. Accounts with newbie rank are not accepted.
2. You must have received at least 1 merit in the last 120 days.
And also make sure to pick a number that's not been picked.

That's all.
Omo guy, I gat thank you for this info o. If no be you, I swear, this info and the small chop way come with am for don pass me finish. Even as you paste am cef, na small thing just do make I no ignore the message if not eh, I been don read watin I read finish and been wan just pass am commot. Anyhow e be na, this na to tell you say, I come out amongst the winners. We naija no dey carry last Ogbeni, my 43 lotto number fall out and na the least $30 Bgl come out. E sure fir me scatter, lol...

Anyway, this na another way to carry dey make here sure for the Nigerians way dey this forum. When we see better, make we talk better and e go better for all of us. Na so e just be. I say make I show face for area small.
You are highly welcome bro, and congratulations too, na im be the "information is power" wey people dey always talk, e sweet me for body well well when I see am say one of us here follow for the winners, I even happy more say the link I share for here no be in vain, at least, e produce one winner here and am really happy for you bro.

My little advice be say, if you no get anything important wey you need that chinkini money for, abeg, hold am ooh, no go sell am oo, BGL na very promising project ooh, that small $30 worth of BGL wey you win fit worth more than $30,000 dollars in the future, no go the reason am say the project dey very small now ooh, just keep the coins for your BGL wallet, find somewhere safe keep the private keys to the wallet, and totally forget about the coins for your wallet, na wetin me do with the little amount I earned from their bounty be that oooh.

And again, to every brother in the house, incase you missed the 1st and 2nd round of the Bitgesell lucky draw, 3rd round don dey open ooo and anybody apart from newbie and junior members can participate, it cost absolutely nothing, just choose a number from 00 to 99, that's all.

Here na the link for round 3 lucky draw https://bitcointalksearch.org/topic/--5349988

God bless our hustle.
hero member
Activity: 1288
Merit: 504
And guys, also check this thread out, https://bitcointalksearch.org/topic/end-round2-weekly-bitgesell-bgl-4-prizes-5-15-30-50-july-18-5348853

place your bet now, just 2 days left for the final draw, cost absolutely nothing to bet.

2 important rules are

1. Accounts with newbie rank are not accepted.
2. You must have received at least 1 merit in the last 120 days.
And also make sure to pick a number that's not been picked.

That's all.
Omo guy, I gat thank you for this info o. If no be you, I swear, this info and the small chop way come with am for don pass me finish. Even as you paste am cef, na small thing just do make I no ignore the message if not eh, I been don read watin I read finish and been wan just pass am commot. Anyhow e be na, this na to tell you say, I come out amongst the winners. We naija no dey carry last Ogbeni, my 43 lotto number fall out and na the least $30 Bgl come out. E sure fir me scatter, lol...

Anyway, this na another way to carry dey make here sure for the Nigerians way dey this forum. When we see better, make we talk better and e go better for all of us. Na so e just be. I say make I show face for area small.
legendary
Activity: 1554
Merit: 1139
. Ok back to the spending matta, which dey I just sit-down the calculated how much I don make from just posting on the forum I no add my other earning join like campaign management etc. Me self I surprised say I no get any of those money or know where dem go like if I been dey keep all ehh ahhhh I for don retire since na.

But a normal Nigeria get many problem for money to do them. Na we they provide our own light, transportation, data, water etc guy the problem plenty for you to just wake up to say we no dey spend money well when we no dey even make enough self. If na the government e talk then no problem.
Hahahahahaha,  e shock you, lol... my brother, e get when I calculate too o. I no consider many shah, na just the year so far and e weak me when u see say, on a normal, na money way be say eh, e dey be my yearly income before I don spend finish in few months. The worst be say, I ko know where the money go even say, I dey check myself on watin o dey put money for. The matter no be play o, money dey flow for we naija wella.

Omo, na things weay go chop your money for naija plenty o. Na for naija you go collect house finish con dey pay the previous owner bills. Especially for the Nepa matter. The worst be say, the light cef, them no uo still bring am. We argue say, we no deybpay taxe like the oyibo dey do but then, na we pay am pass via say, those way dey pay dey transfer the money put for there goods and services as indirect taxe. Omo, live am. The wahala dey everywhere so, if you fit get time chop life, no dull am, chop am well.
Jump to: